@officialtripkid: I never even buy red 11 sef 😂💔🫩

ØFFICIAL T💧R🌴Ï🧃P🚀KÏ🪂D🍾
ØFFICIAL T💧R🌴Ï🧃P🚀KÏ🪂D🍾
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 05:00:31 GMT
28660
6895
69
1723

Music

Download

Comments

sugar.boy0953
😶‍🌫️ꨄ𝕊𝕦𝕘𝕒𝕣 𝕓𝕠𝕪ꨄ🚀 :
Me wey con dey use android 😳i no fit meet up again 😹😭
2026-08-29 11:55:56
48
adeshina3337
Ade shina :
why this iphone company dey do lie this now make them wait make I complete my Money😂
2026-08-29 07:57:43
6
bigyonmzy
🎀 Medey🌸nmi 🎀 :
Me wey still Dey use xr nko
2026-08-29 12:20:51
1
bigdpboy2
BigDpboy16🇧🇷🇺🇸 :
Way I still de use 8
2026-08-29 10:22:45
1
eazymilano3
Gide🚀❤️ :
And my guy done drop money to collect already
2026-08-29 11:02:15
6
backup.aboy.smart.dc0
🧃DC🧃 :
The thing no shock you
2026-08-29 12:21:57
1
samad8288
Sᴀᴍᴍʏ.Dᴄ 🖤🕷️ :
Weh I never buy X Arrow 🫩😹
2026-08-29 07:48:57
3
foundz12340
Okocha foundz :
When I never buy 14 😳
2026-08-29 12:42:38
1
smallpepper_0
smallpepper_😈🥵 :
Wen I still da xr😩
2026-08-29 11:23:06
1
cute.dsire
Big D 💕 :
Omo na still 11 I Dey oo😂😂😂
2026-08-29 10:54:44
1
wuraisprettyasf
❤️🐍WURAOLA🌸🧞‍♀️ :
Wey I still Dey use XR…..😭💔😂
2026-08-29 09:41:47
1
izzywizz00
ÎŽŽÝ ŴÌŽŽY💙💙 :
I tire ooo😂😂
2026-08-29 06:15:21
2
nkem...1
Ríri♪≈★🥺💕 :
when i still dey use my long android
2026-08-29 05:04:02
2
katie.ijir
katie ijir :
what are you doing outside by this time
2026-08-29 12:03:06
1
celebritycandy2
🦋celebrity 🦋candy 💘💖💗 :
I never buy red 11 😂😒
2026-08-29 07:54:11
2
mrfx278
MR NOBODY💰💰😎 :
wen I never buy 14pm
2026-08-29 06:04:37
2
To see more videos from user @officialtripkid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About