No need to ask 😂 na always 2 or 3 dem go tell you 😭😂😂
2026-08-29 15:06:07
0
Laveed :
Which kind plot twist be this 😂😂😂
2026-08-29 12:55:39
0
Finest Beauty Plug :
Abeg make we no check am 😂😂, make we lock up shaa , una no Dey calculate male friends union 😂😂
2026-08-29 13:35:02
0
davidbright51997 :
the last you fit see na like 20
2026-08-29 13:36:51
1
Viktor Benson :
Seems we wan just agree for 10 but I say 50…
2026-08-29 11:08:39
1
Vwegba6️⃣8️⃣ :
na very jonsing question ajeh💯
2026-08-29 07:26:18
15
Loaded fumison :
My babe dey form saint 😂 na only me be the bad person
2026-08-29 07:52:24
11
Mr pooh :
no my girl nah 2 for now and she's just 18 and she no fine
e be like nah why nah 2
2026-08-29 07:18:24
1
CapTain Ukwadia :
The best girl get at least 10
2026-08-29 08:46:37
4
mr_jay331 :
Omor no be lie oh
2026-08-29 07:35:27
2
🦅 :
😂😂😂 OG, you just change the topic
2026-08-29 08:33:06
1
footballengineer01 :
U don meet my babe, toor
2026-08-29 09:03:29
1
Uc Strange :
😂😂😂Ajeh
2026-08-29 07:32:51
1
FACELESS⚓ :
for real oh...😂💔
2026-08-29 07:23:13
1
Depay :
Please ensure that your comments are brief and spellings are correct, so that we, The Comment Readers Association can read quickly and move to the next comment. Thank you. I love you all 😂😂😂
2026-08-29 10:14:18
0
Chinedu Okoli :
guy na from 25 be the best ooo
2026-08-29 11:03:06
1
kanvey Dennis :
nawah 🤣🤣
2026-08-29 17:15:00
0
Emmanuel💙✨ :
Watin be 10 Omo at least the best girl you fit meet go get like 20 Walai
2026-08-29 12:40:49
0
jodan :
20
2026-08-29 12:40:05
0
⚡YONG̈ βÖŸ⚡ :
😂😂😂
2026-08-29 07:13:26
0
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.