This thing you talk na true, my ex way we break up for June, he don find girl way young pass me…I still dey here dey try heal😳
2026-08-30 14:15:56
8
VANESSA ❤️🩹 :
For where???? Where he wan see am🤷♀️
2026-08-30 14:25:00
3
BiBi♉ :
make him find 30 of me abeg
2026-08-30 11:25:09
87
Ugocharacha🤍 :
No be for this side shaa 😂 before he begin find another me I get who pass am like 3
2026-08-30 12:31:04
26
Ifedioku gram🫧 :
When it’s love , you don’t find another easily irrespective of the gender!!
2026-08-29 19:45:00
116
Violetvive02🌈 :
Dey play 😂
2026-08-30 09:35:56
0
bigakash20 :
Na why ano accept him back cuz fine girls them many for outside according to watin him talk.but baba no gree leave me alone .😂
2026-08-30 07:34:38
22
King mane :
I just break up with my girlfriend and found a far better girl than her. An ambitious woman with direction
2026-08-30 12:47:21
12
BEN :
This post no be everybody go understand😂 fish for everywhere but dem no real.
2026-08-29 23:42:50
20
BRUNO not FERNANDES🇬🇭🇳🇬 :
for me wey tear 4 keke and 1 car same day???
Omo dem too dey rush me for this side
2026-08-30 08:33:50
8
. :
lol 😂 nor be for this side 😅
2026-08-30 10:51:42
5
ADESOJI :
No be lie ooo. My current babe ready buy ous for me 4 Uk, after the one that brought me here messed up 😂
2026-08-29 11:58:09
6
big_josh :
we no get scarcity mentality for here babes dey ☺️☺️☺️
2026-08-29 17:52:50
7
👸 :
Na him Sabi
2026-08-30 10:37:45
0
adon555557 :
Shaa guide u fit get them 100 sef 😁
2026-08-29 18:58:24
4
PLEASANT FASHION :
Shebi if he don find 20 of me I go sha find 1 of am becos he no go stop for 1 of me wey he go see he go still find reach 40 by den I go don see 2 of him 😂😂😂😂
2026-08-30 11:57:16
3
To see more videos from user @barry4458, please go to the Tikwm
homepage.