A woman is dead and somehow the lesson is “young girls, stop doing hookups and prostitution.” What if she was just coming home from work and got kidnapped??? Maybe advise the person who killed her instead. No matter what she did for a living, she didn’t deserve to die.
2026-08-29 17:25:11
235
Adeife🥺❤️🩹 :
Woo bf fit use person self😂💔even you fit do good make dem still use you😂💔
2026-08-29 17:28:34
67
TDSHOP.NG :
The narrative that any woman used or harmed is a wayward person needs to stop fr!
2026-08-29 17:27:03
104
Empire cakes and treat🎂💐 :
: Oga gbenu lor jare y’all are quick to conclude on what you don’t know just because she’s being used means she’s wayward😏
2026-08-29 18:46:38
27
ADEBISI🎊❤️ :
Is not about only hk,boyfriend dey use girlfriend make we shaa dey pray nii
2026-08-29 17:22:56
33
Bestbags__Etc. :
Listen to yourself , do you mean she deserves that ?
2026-08-29 17:53:37
23
GBOLAHAN🫂🪬 :
where is your evidence
2026-08-30 02:47:53
1
T❤️h❤️I❤️c❤️k gurl ❤️ :
How you take know say na hooks
2026-08-29 23:31:54
2
Tobi_loba🎀🤍 :
How you take know say na hookup she do? Una go just dey judge without proof. A girl that is not into hookup can also be killed
2026-08-29 18:02:18
11
BOUQUI’S INTIMATE AND HERBS 🌿 :
Does that mean every woman used is wayward? May we not fall victim sha.
2026-08-29 21:54:07
2
Ewatomilola 💋💕💫🍯🧚🏼♀️ :
I love this comment section 🥰🥰
2026-08-29 22:16:21
2
Ibadan/Kuola/Nailtech/Makeup :
E gbe enu sohun jooor, so cos she’s doing hookup means they should use her, what if she is a victim of circumstance? Evry na hookup for una side
2026-08-29 19:29:48
6
MARCH 7 :
The sooner people understand its not only the "rich" that are using people and the ones we call "poor" want to level up......just pray be very careful and stay guided
2026-08-29 16:33:14
28
Oluwafikayomi🦋👸❤️ :
Another one at ring road yesterday night
2026-08-29 17:12:45
7
Risqeeyah :
Girl you self fit enter wrong car o,person fit trust friend o
2026-08-29 18:06:54
8
Herbs vendor in Ibadan/lagos :
Omo no go think ham oo even your bf that you’ve been dating for years can use you 📌💯
2026-08-29 17:54:46
5
GINA💕 :
How you take know say she Dey do hook up?
2026-08-29 18:58:56
3
Human Design :
Hmmm
2026-08-29 17:42:09
2
honeywealth900 :
Just Dey pray make God dey protect and guide you, this one no be matter of hooks again ooo this world is now wicked now , even person wey dey e own self dey jam agbako
2026-08-29 18:12:45
4
anotalai Titilope :
What’s this
2026-08-29 17:06:15
2
To see more videos from user @rinsolabrown, please go to the Tikwm
homepage.