when i watched the second video na so I change my mind 😂😂😂
2026-08-29 11:11:46
2
realbenjamin71 :
No ooo make civilians Dey with civilians make soldiers Dey with soldiers Abeg
2026-08-29 09:09:51
78
iamnaychor2 :
Nobody wey I no fit ask out
2026-08-29 09:41:10
9
billie_69 :
You go laugh pass thief way da tear step 😂
2026-08-29 09:29:36
4
🪶dark 🦇heart 🖤 :
na u no day gree remove the uniform 🥋 😂
2026-08-29 09:02:46
27
Dosh Baba :
Na the Guy no wan sue them naa😂😂
2026-08-29 09:34:06
5
banky :
the fact you call us civilian
2026-08-29 09:36:52
15
korede backup :
Omo evil is everywhere o but no pain I no go fall for trap 😂😁😳
2026-08-29 10:40:43
0
Mr Bright 👑 :
Dem go cause problem finish still dey fine how the problem take come
2026-08-29 09:39:30
6
Yoruba Demon 😈 🪖 :
Guy na you no understand this second video
2026-08-29 10:01:46
3
Saucky 😎🌹💦💝 :
No fall ohh na trap 😂 run for ur life
2026-08-29 09:54:23
1
Hercules :
I toast one girl when she come sign army form. She said NO. Because she dey go army training. I told her is that a good choice for her. Cause finding a mate would be slim. She just looked at me and walk away.
She maybe think I'm rude. Na, I just told her the truth.
2026-08-29 10:25:52
0
Constant☣️ :
De guy de smile in pain😂💔
2026-08-29 10:20:18
0
soft daddy😊 :
make una come use me catch cruise abi
2026-08-29 11:15:12
0
️Emmy :
ehhh
2026-08-29 11:06:28
0
To see more videos from user @official_sirp, please go to the Tikwm
homepage.