thank god I don't have her number, she didn't even bother to ask me
2026-10-01 00:42:09
4
Zainab Amoke :
my sister if my boss call me once i no pick is problem
2026-08-29 18:46:55
22
👑🌊 ENITAN 🌊👑 :
na me be that ooo 😂 I go first look the phone like say
before I go pick 😂😂
she con dey vex say sha na me dey use phone abi na phone dey use me 😂😂
2026-09-26 17:46:25
4
The slave of Allah ❤️😍 :
Even my own boss we call like 15time even I don't pick, she will said why are u not with ur phone I told her I'm not here for phone
I come to work
me wey dey press phone tired 😂
2026-09-18 10:09:45
3
Kenny tee :
my own madam don even care if u are pressing phone,a big thank to God for that 🙏
2026-09-16 22:12:15
1
okiki baby :
me no dey reply her message sef I dey ignore it🤣
2026-09-08 22:57:16
6
Adebowale Morenikeji :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming] I thought it was only me hummm me ke Omo ogbon I no even they pick am even my phone is always silence
2026-09-08 18:51:09
5
Tope Yemi :
long time ma how are you doing
2026-09-04 21:23:24
2
🌹 M❤️I❣️Y🥰A :
naso I dey do oooo
sometimes I no dey even pick even if she called me 5times
2026-08-29 11:09:56
7
☘🅿︎🆁︎🅴︎🆃︎🆃︎🆈︎✨🅾︎🅻︎🅰︎☘ :
me I always dey with my phone
and my madam never complain even if I don't dey with my phone she will ask me where's my phone or ur phone is die
2026-09-02 00:18:59
7
𝕋𝕆𝕊𝕀ℕ𝕄𝕆𝕆ℝ𝔼 :
yes u are right
2026-09-16 14:52:56
1
oluwabamise unisex fashion✂️✂️ :
I disagree oo it depends on who and where you are working some of them you urgently
2026-09-28 06:35:18
1
Lizzy ileri :
Confirm
2026-09-23 17:00:33
1
ReshelGold 997 :
yes oooo sis 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-29 09:16:41
3
Ayo Ola🦂🦋 :
Yes I dy do like that 😅
2026-08-31 12:41:29
1
baby girl :
yes ma
2026-09-24 12:27:39
1
olaniyan yetunde adenike :
yes ma
2026-09-12 21:02:59
1
opemipo :
thank God she don call me two times I no pick call but when she come back from work I go tell her make she no vex say phone no dey my hand dat is y I no pick call bcos I don't no y she is calling me by dat kind time and she know dat time is my working time
2026-08-31 22:44:13
2
holy Mary 🥰🥰🥰 :
smile nah me be that nah them dey beg me to put the mobile in my side
2026-08-29 10:34:38
2
꧁Y̥ͦO̥ͦM̥ͦI̥ͦ∯꧂ :
nha only my madam msg I dey reply late but I dey quick pick her call
2026-09-05 09:13:45
1
DAZZY :
Na me be that
I don't pick her number at all
2026-08-29 18:42:51
1
olumiposi8✈️🇨🇦🍁 :
With if they have CCTV?
2026-08-30 15:49:40
1
🥰🥰omotoke🥰kt :
thanks
2026-09-28 13:46:44
0
AJOKEADE :
Dey play not like my madam
I lie to my Madam that my phone can not do WhatsApp the following week this woman get me new Samsung phone 😒 she even say now u av phone don't missed my call anytime 🙃
She can't speak English and i no hear Arabic we communicate on phone every minute while I use translator
2026-08-30 18:16:08
4
To see more videos from user @goodness9619amaka, please go to the Tikwm
homepage.