@oloba.malay.ike: 😂😂😂😂

Oloba Malay ike🤴
Oloba Malay ike🤴
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 09:12:24 GMT
222287
39035
341
1064

Music

Download

Comments

vydrip2
Vy🍼💜 :
This egbon go japa if they no see money for like 2 or 3 days 😹💔
2026-08-29 10:08:28
1653
primebm
𝐏𝐑𝐈𝐌𝐄 𝐁𝐌 ❤️🚀 :
The truth is that we can hear the pain in his voice, but not th.... see more
2026-08-29 10:11:56
417
ajofunoba
AjofunÖba🕺🥁 :
Baba Dey reason make dem no comot am for settings 😹
2026-08-29 09:47:20
456
bigbrave60
BIG BRAVE 🚀🪖 :
This guy is perfectly ok nothing do ham
2026-08-29 10:32:30
54
phemyteelectrician
oluwafemi theophilous :
my wife gave birth yesterday, congratulations to me.
2026-08-29 09:19:08
342
nattroyce234
Nâťț Řøŷçé🥷🏽 :
This brah Dey depressed e just stay low because they don Dey talk say e go commot from their settings ☹️
2026-08-29 10:40:06
33
mullarcash
✨Mullar cash 💰 💰✨ :
He no one suffer at alll 😂😂
2026-08-29 17:53:28
38
mogajiagba84
MogajiAgba :
Brother lasun never lose hope 😁😁😁😁
2026-08-29 09:28:37
141
jerrykayhofie
Jerrykay Hofie Samue :
eni eleni na wetin bring him come here be that now
2026-08-29 17:32:07
0
olamidemade01
RAMONEY 🦁 :
This Egbon fit beat you if you talk say money nor dey 😂
2026-08-29 09:58:02
77
___ayinde55
AYINDE🌎🗺️ :
Garri nah energy drink for here 😂
2026-08-29 10:20:35
0
ibrichie567
Ib Richie :
I swear with GOD THAT 22 NO BE DINDINRIN
2026-08-29 10:20:15
10
molaramuk
Mukmolara :
Lasun is always the one to talk first when it’s food matter
2026-08-29 18:15:40
1
ayominde05
Lonely :
This guy too like food ajeh 😂😂😂
2026-08-29 17:17:25
1
ifeoluwa55819
Ifeoluwa ❤️🦅 :
Garri na joygiver here ooo😂
2026-08-29 10:32:17
1
sofiryan270
Sula_ Money :
Saturday views where you dey 😂😂
2026-08-29 09:56:00
0
._____vipper09
𝓥 і ᑭᑭ 乇尺 💀👮🏾🦅 :
See life oooo 😂so garri nah bad thing 😂
2026-08-29 10:08:00
11
olamilekan121212
ÓLÆMÏLÈƘÆÑ :
Maley Ike make unah find girl join this squad now
2026-08-29 09:17:23
26
horiyhormhi
RADO :
E just dy funny to me as una dy believe say this guys na didirin 😩 nothing do them abeg 😅
2026-08-29 12:34:20
6
nasir.nasir3800
Nasir Nasir :
I no no why I no jst trust this egbon
2026-08-29 11:40:43
10
To see more videos from user @oloba.malay.ike, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About