@itdjourney: How me and my friends stay beside ship 🚢 from Apapa lagos to Netherlands

ITD Journey
ITD Journey
Open In TikTok:
Region: NL
Saturday 29 August 2026 09:26:22 GMT
266038
18027
214
396

Music

Download

Comments

goal_gambit_8
Goal_Gambit_8 :
Na to know ship wey Dey go Netherlands now be the problem. Make I no go enter ship from Lagos go maiduguri 😂😂
2026-08-29 19:00:25
434
shipshape.1
Shipshape :
Why I feel Dey tell lies kinda is because non of them mentioned Sea legs…. U can’t travel from Nigeria by sea for the first time without throwing up 🤮… secondly, even if the vessel use 12nots from Lagos u can’t get to Spain in 7days 🤔
2026-08-29 12:12:13
19
real_kingest
real_kingest :
I Dey TIN CAN Apapa like this… Abeg where una Dey enter the ship 🚢
2026-08-29 22:52:11
63
mrrm707
MR,RM 🇹🇷🇲🇾 :
Your video no Dey ever get part 2
2026-08-29 17:12:14
101
sinaboi01
sinaboi1 :
Out of 100 nah 20 dey survived
2026-09-01 14:01:09
0
richest_man_419
BIG_GEE_OF_ AFRICA 🇧🇧🖤🦅🤍 :
pesin dey risk him life dey enter another country omo
2026-08-31 17:51:03
1
zazawest___
ZaZaWest :
man just not making sense with all he saying nawah
2026-09-01 04:13:17
1
firstson_11
Firstson_11 :
And na apapa I day like this 🤔
2026-08-29 11:28:13
13
j_jacksonss
Jackson :
This one just dey bomb 😂
2026-09-01 02:54:56
1
eco.boi
Eco🐈‍⬛ ✨ :
Play me the cassette e too sweet for YouTube 😋
2026-08-29 10:03:21
35
ib_gabanna
Gabanna001 🎱 🌟 :
Na lie, u must get sea sickness
2026-08-29 18:02:56
1
estherijeomaagu
Ciara :
we are sat 🪑
2026-09-01 05:59:49
0
deola405
DEE🤍 :
Make Dey drop update 😂
2026-08-31 10:16:34
0
selina.ejechi.nke
Ejechi 🌎 :
Ukwani to the world
2026-08-29 10:45:48
14
mactony011
KADO :
How una chop? I won ready
2026-08-31 13:09:22
0
omotosho1225
SHEGZEE GRAPHICS :
So I fit move from Apapa to Netherlands 🇳🇱
2026-08-31 12:08:00
0
eph_ehm7
eph_ehm :
Nigerians dey far and wide across all countries . Men na hustlers 🥺
2026-08-30 18:26:32
12
emily_capo
Emily Capo🎙️ :
Una dey cast update
2026-08-30 07:54:38
5
djdxone
dj dx1 :
Nice cassette
2026-08-29 18:28:29
0
imvee28
I'm vee💎 :
I’m shadow banned and you
2026-08-30 13:26:50
0
lil.foolio11
Lil foolio :
why this nigga dey cast update nah 😂
2026-08-30 07:36:48
4
angellite2020
Angellite :
E Clear
2026-08-30 06:42:35
0
holuwathosin81
RASHBAL AUTOCARE 🎱🎱🎱 :
i need the connection please I'm serious all way na way
2026-08-29 18:46:41
3
emmdee0719
EMM DEE :
Na my home town self
2026-08-29 17:37:06
0
To see more videos from user @itdjourney, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About