@lemon_onj: Una go buy or not, we no dey beg oh 😂💔😂 #chealsea #tosinadarabioyo #manutd #herewego #transfernews

Lemon Oni Jersey
Lemon Oni Jersey
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 09:52:16 GMT
81637
20908
514
1843

Music

Download

Comments

horlarjay21
MĀL💎❤️ :
This Chelsea team just dey offer everybody useless player I swear, wetin we wan use tosin do for our team now
2026-08-29 10:24:24
194
festus_lamar
FESTUS :
oga I no dey buy, carry am go meet Liverpool
2026-08-29 19:22:57
3
mosorry1
HORLARMIHDAY👻🔫 :
I think Chelsea board dey read all our comment this season 😂
2026-08-29 20:20:15
3
bkg_reacts
Minister of Music Affairs 👑 :
Nothing wey anybody want tell me!!! Chelsea want my downfall 😂😂😂
2026-08-29 11:38:45
176
sulaimonlawalabio
Alfa Orire :
Man United Defender Don Balance Like This And To Unlock Santos
2026-08-29 21:46:44
2
youngdrey08
GOD WILL :
E be like say since i sale garnacho to this Chelsea I don price 😹😹😹
2026-08-29 16:58:31
95
pmkdahboss
Pmk Dah Boss :
I'm a Chelsea fan but ... our marketing strategy mad gan 😂
2026-08-29 17:45:53
14
emperiorjnr02
ŚÄÌÑŤ ÉMPÊŘĨÖŘ♑️🥶 :
Buy Tosin to unlock Santos
2026-08-29 17:38:13
8
ayinla_aa1
AYINLA…….. :
Chelsea enijere 🥺
2026-08-29 10:46:20
60
ahmad.kure
Ahmad Kure :
here we go
2026-08-29 10:18:07
37
snapper908
snapper908 :
The most creative things about this guy is that he knows the kind song way fit all his write up😂😂😂😂
2026-08-29 12:04:19
24
holavibez08
Hola vibez 💵💰💵💰💸💵💶 :
my club just dey share player for every club come register for your team before next week 😜
2026-08-29 21:08:40
5
osunsadepatiencei
PATIENCE :
Chelsea should just hire you cus you sabi the job pass them😂
2026-08-29 11:16:21
19
omobalogungangan
♓️🌴ÀYỌ̀FẸ́ ỌKIN🎠 🦚 :
FA and UEFA will later arrest our sporting directors for those players we’ve used soap “ọsẹ dudu” to sell out 😂😂😂
2026-08-29 14:08:23
20
To see more videos from user @lemon_onj, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About