na person wey dey silent wicked pass Yusuf composure is so mad
2026-08-29 11:35:32
1594
Dera_is_Tired🥀 :
Na Yusuf dey fear me sef bc people wey dey quiet like this dey dangerous 😅
2026-08-29 12:28:34
408
genZGoddess :
Yusuf could have killed a lot😂 walai he's just trying to control his anger
2026-08-29 12:41:57
818
Vee :
The hate on Yusuf is too much awww
2026-08-29 11:11:57
535
preetyma :
These housemates are just threatened by Yusuf’s confidence,I watched it live sultex you no try for this one
2026-08-29 10:07:05
682
Mena 🥺👅 :
Abeg tomorrow na Sunday make big brother evict all of them nobody deserve the money Abeg 😭😭
2026-08-29 21:26:02
8
DIARY_OF_GOODVIBES :
Bruh was like : “na me go run from Lagos keh “
2026-08-29 11:23:52
282
greyc jodie :
sultex may even be evicted tomorrow so he can go and keep lagos😂
2026-08-29 17:52:15
74
4tune_Akb :
Una dey drag Lagos with Tinubu
2026-08-29 18:00:18
119
ore-ofe :
omo sultex even get mind pass that Yusuf 😂
2026-08-29 22:45:32
5
Successful Stiches :
People are really dumb trying to threaten another person on life Tv…..imagine something now happens to them and they hold him even if he’s not the one that caused harm atm
2026-08-31 09:22:44
3
ayofemi2020 :
stupid threats...
2026-08-30 05:07:50
6
Lyonofficial :
Too much caping no dey full basket 😳
2026-08-30 08:30:15
8
Cleopatra 🌹🌺🥀 :
sultex is very insane for saying this
2026-08-29 10:43:19
312
Yasey :
At this point Yusuf has to win this money, yes it’s that personal
2026-08-29 16:09:00
83
PRINCESS MAURICE🤍🦅 :
sultex has been evicted 😃
2026-08-30 19:16:23
19
Phaithy :
Omo! Fear silent people ooo sultex get luck say e dey biggie house😩😏
2026-08-29 20:43:19
9
Hair by Edna 🛍️ :
Biggie suppose don disqualify this sultex
2026-08-29 18:57:19
31
Unusual Me☺️ :
Yusuf’s handler has posted about this threat and even tagged Nigerian police and bbnaija official page
2026-08-29 10:38:22
713
To see more videos from user @srfavorite, please go to the Tikwm
homepage.