good name is also for the benefit for your children, children
if the world knows u with your good name your generation will be proud of u
GLE go soon no longer exists in this world
2026-08-29 12:30:29
1
Godspeed :
Geh geh dey talk o 😂
2026-08-29 12:25:59
24
HÊÏSWÊÃLT :
I wan get bad name make I get moi
2026-08-29 13:44:04
0
LARRY COOL 🦀🫡🐐 :
If you get good name but no money❌
if you get bad name but better money, money go buy you good name✅
if you no come get the two❌❌❌
2026-08-29 14:26:23
2
🦅🦅BIGJOE🦅🦅 :
omo i never buy motor,and i get good name.i go spoil my name o 😂
2026-08-29 12:14:14
6
Real Talk Naija :
omo broh money is bater then good name abeg
2026-08-29 14:05:51
0
HIS HOLINESS :
financial expert
2026-08-29 11:29:12
3
OGHOGHO🥲💐🕊️🥳🩶 :
Make them keep the good name i need the the riches oo
2026-08-29 11:27:04
1
OSSY osinachi ♥️ :
I no need the good name 😂😂give me money 😂😂
2026-08-29 12:39:00
1
jamesisaac677 :
Mentor you don start again oo🤣🤣
2026-08-29 14:55:19
0
LEKE EXPLORE :
🤔
2026-08-29 14:04:17
0
lucky fresh(E) :
what of people way put mouth
2026-08-29 15:06:22
0
albert prosper :
Omo
2026-08-29 15:13:58
0
𝙹𝙾𝙽 𝙹𝙴𝙵𝙵👑 :
Nor worry my good name go pay very soon
2026-08-29 12:56:25
1
Kim's Gold :
with my good name I never fit buy power bank 😔
2026-08-29 13:03:28
0
GheGhe son 01 :
daddy tell them ooo
2026-08-29 13:08:53
0
BIG VIBEZ🧃💎 :
Mentor
2026-08-29 11:43:29
0
To see more videos from user @inspiredaily_media, please go to the Tikwm
homepage.