@edofinest16: Omo in anything you do avoid personal job 😂I nearly kapia if not God @yahosoja_official02 @heis_moses @NAVY LEGEND 🦅 @TikTok I nor be robot oo
if na me i no go fall out oo 😁I go buy another personal job
2026-09-01 17:35:39
0
ABUTU :
omo this girl dey enter my eyes
2026-08-31 10:00:56
0
✝️BJHAY :
When Dem hang me for AIRFORCE base for two weeks everyday any superior wey pass go say wetin him do? Dem go tell am me go think say him go save me 😂 😂 😂 him go carry me go serve him own before I come back to continue the main job wey I buy 😂 😂
2026-08-31 08:24:37
2
chizzy_leatherluxe👞⚒️ :
Pls what is personal job?
2026-08-29 19:15:03
38
cooles vendiseal :
:No be this conversation make me watch this video till the end 😂
2026-08-30 14:00:20
13
cute wunmite ❤️🥰🥰 :
aje, if you buy personal job form our house mistress your body go tell you, that is the most painful past, na navy life be dat❤️❤️I understand
2026-08-31 17:15:37
2
Gunner :
Military isn’t for the weak 😂🥰
2026-08-29 17:51:47
15
Dãñ Bìñ :
you fit buy personal job then you go share am around 😂😁
2026-08-29 13:45:43
11
BhigTuna🦈 :
Personal JOB for roundabout keh😂. Na die u go dey die dey go 😂
2026-08-31 13:47:45
1
I'm WILSON :
They can never understand until they they have made it to the finals list of selling their peace
2026-08-29 21:29:37
16
jamiezee1 :
who no go no go no I swear buddy
2026-08-31 20:19:51
1
FIGHTER 🦅 :
Omor that day I was likeee God who I offend, Shea I kill person Abi na until I die, one mind was telling me don’t give up, the other was telling me give up but inside me I knew there was no giving up from where I came from that’s how I survived that day, cause I was like if I no wan do na problem before dem go even finish with me I fit don go see my Heavenly Father but I say no way😂😂😂
2026-08-30 17:19:22
6
lordlank1 :
Na u cry pass for that training 😁 during your time
2026-08-29 13:47:13
9
mimiBecky3 :
I was among oooooo😂😂😂😂😂that particular day it was not funny …
2026-08-29 14:19:06
10
Hismajesty🫅 :
abeg na military u dey abi na fashion division?
2026-08-30 18:40:17
1
ozil Francis :
chi is not easy,God is your strength
2026-08-29 22:56:32
2
olamide BTC 👹 :
i swear
only warriors can relate
2026-08-29 21:47:39
1
Ikechu zion :
Me we dey sleep comfortably under the rain.
2026-08-30 07:57:37
0
Rugged sailor 🪝💞⚓️❤️🔥🪖⚔️ :
U make me start feeling training back
2026-08-31 01:20:56
1
OLU☠️WA PELU😈MI(God with us ) :
Omo I can relate oo oh chim a day I will never forget 🤦😪💔
2026-08-29 20:23:47
0
Darlington interior decor :
wow u are gorgeous, i like u, uare my kind of women
2026-08-29 23:10:39
4
moski324g :
are you single
2026-08-29 23:33:13
2
OCHE max :
see as i concentrate😳🤣
2026-08-29 23:23:41
1
HIDDEN gem 💎 :
omoh
you go nearly craze
2026-08-30 07:27:41
0
Gløw Rêë :
Nah that Sunday wey them give us appointee chai I no go ever forget am 😂😂😂
2026-08-29 20:25:27
3
To see more videos from user @edofinest16, please go to the Tikwm
homepage.