funny enough na prepaid mah compound say they dey use since we move in last November till date 1500# wen one of mah boy recharge nie we still dey use till Moro 🤦🏾♂️🥹🥹
2026-08-30 13:42:55
0
Zekeri :
those wey nor day get steady light nor go fit understand 😩😩
2026-08-30 16:32:29
0
Asin :
u sef answer nauuuu 🤣
How much light you buy??🤣😭
2026-08-29 17:00:36
283
BABY BARBARA🤗👶😍 :
another scam
2026-08-29 21:03:20
0
T I M I🥤 :
Last house I stay 3years I no pay 1naira for unit😂
2026-08-29 17:47:03
81
Vick_THOR :
I dey recharge 3k for EEDC, e fit last like 2 weeks. my fridge is always on.
2026-08-30 10:29:50
9
MOBILE PHOTOGRAPHER IN PHCITY :
Story of my life😭😭
2026-08-29 21:47:58
1
Kamil Abideen - Web Designer :
Story of my life. IBEDC fe gba emi mi.
2026-08-30 07:11:50
5
:
Na magodo light be this 😂 u go nearly die nobody go tell you when u go like fan pass ac
2026-08-29 20:39:08
17
Hillary :
Swear say na be 5500 light you buy 😂
2026-08-30 08:31:07
8
SIRAJ 🕊️🤍 :
Fridge?...Try A.C 😂😂😂
2026-08-29 17:53:54
55
Jay Frames🖼️ 🫥 :
Band A wan kpai me😭
2026-08-29 23:58:08
1
Creativecakesinportharcourt :
I’m using estimated , I can’t relate 😂😂😂…. 30k monthly bill to be divided between all the tenant’s
2026-08-30 07:54:04
1
ℍ✦☀︎∞⟡ :
how much nauu.??😂😂
2026-08-29 17:17:24
6
Neche🥰 :
On hot plate first 😅
2026-08-30 04:53:17
1
ElChico :
SINCE I START TO DEY OFF MY FRIDGE, I NO DEY RECHARGE LIGHT EVERY 4 DAYS 😅😅😅 I NO REALLY LIKE TO DRINK COLD THINGS , MAKE THE FRIDGE REMAIN OFF FOREVER
2026-08-29 22:23:25
2
Nino chillpill :
Band A dey on fridge? Band A no dey on security lights again 🤣🤣🤣 tinubu and apc nice one
2026-08-29 22:34:16
4
To see more videos from user @justsiky_, please go to the Tikwm
homepage.