Nah under one tree close to school we Dey chop small from the food 😂
2026-08-30 17:33:15
1
Sunnylee🖤👤 :
we can all relate right 👍
2026-08-29 17:03:12
968
JAY :
Na before assembly no be first period
2026-08-30 08:34:48
573
chappie blax2 :
Na so potato nearly chock me that year
2026-08-30 17:43:19
79
Bigsway :
Una dey see food carry go school omo I dey starve until I get home oo
2026-08-30 09:54:49
8
🦅 :
You no go know when you go chop am finish😅
2026-08-29 21:06:23
172
ᴱᵛⁱᵃⁿ✨ :
So no body day chop for inside school bus before we get to school 😂😂😁
2026-08-30 09:30:21
47
uzui :
na OG pose be this 😂😂
2026-08-30 11:15:42
28
MAMA ❤️🦋 :
I remember one time in primary school, I finished my breakfast before they called us for assembly 🥹. So I was holding just an empty lunchbox when one aunty told me to go drop it off on my way. I mistakenly dropped the lunchbox, and it scattered on the floor 😭😭. And guess what? It was EMPTY! Everybody turned and looked at me like, “Where’s her food?” 😭😭😭😭 The shameee! 😂😭
2026-08-30 14:13:41
9
Ade bayo :
I know say pesin miss for my fyp and nah you 😅😅✊
2026-08-29 16:56:35
26
Dindu™ :
e dey always sweet before assembly and first period 🥲😂😂 once break reach the taste don go 😔😭😂😂
2026-08-29 17:55:50
64
SMART NOBLE 👽 :
with mean face ooo😂😂😂
make they no sayy I no come play 🤣
2026-08-29 16:41:27
18
Miri_zy💔🖤 :
Me wey don dey chop my own for road before I enter school
2026-08-30 00:25:36
14
PeeGee :
please share😂😂
2026-08-29 16:04:38
10
big Justin :
me way dy chop my own for road before I reach school self 😂
2026-08-30 10:13:43
7
Mascot🧊📿 :
Okpa Dey always tempt person😭😂😂😂😂
2026-08-30 08:48:26
0
Favour :
Break time we go come Dey beg ice cream
2026-08-30 10:52:41
4
tiktok_is me4 :
davido is my boy😸
2026-08-29 17:25:01
0
To see more videos from user @themancalledpg, please go to the Tikwm
homepage.