no allow make them use you learn lesson abag who die done die
2026-09-03 00:19:58
0
Primidac :
real ruggedity comes from knowing how to choose your battle.
2026-08-29 17:41:03
448
Damian 🦀 ♋️ :
So make him pay 4M Na for Weytin na.. Omo you Dey cap fire brother
2026-08-29 18:17:27
87
OG nation :
You are not making sense bro 🥺
2026-08-29 23:31:42
103
:
Police hold me for Benin,then put me for inside bus,I mellow beg pay 100k,na life we all know say them be kidnappers so do anything to free yourself from danger “DONT ACT TOO SMART OR ARROGANT”
2026-08-29 17:19:36
204
oliviaessentialhair :
They plan the guy leave talk
2026-09-03 08:42:38
0
D
the guy wey dem shoot baa??
2026-08-29 16:12:16
68
casey :
If you Dey friendly na where the wahala Dey start o
2026-08-29 23:25:41
84
Nightwear vendor Owerri :
One thing about Nigeria is if poverty no end you, police go end you
2026-08-30 00:35:24
51
Tarkatan🥶 :
ONE WORD: WALK AWAY 🚶♂️
2026-08-29 17:50:45
69
italian_satoshi_4 :
When VDM talk say na police be bandit una no believe am so how en come be now ?
2026-08-29 17:51:54
70
AguExchange :
Bro Mile 1 police take my best friend 8 years ago no Jusice till now who go dn go everybody go move on
2026-08-29 17:16:36
135
POMPOM :
I see watin happen with my eye for agip I no fit cry 😪😪😪
2026-08-29 16:38:45
27
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓪𝓼𝓝𝓮𝓵𝓵𝔂🥹💔 :
Who don die don die 😫💔even if justice is served 😫💔
2026-08-29 18:04:33
22
Hephzibah :
Omo 🥲💔
2026-08-29 16:17:04
10
5⭐𝕄𝕚𝕝𝕝𝕚 :
for politician pikin?(allegedly)
e still dey ohh...for agip way i dey?bury matter keh?
2026-08-29 22:01:32
26
Mr 🕷️RAF🪼 :
So nah to stay calm make them do you anyhow abi
2026-08-30 06:59:48
9
goodiebag 411 :
but how long are we going to live this way? are we going to normalize this?
2026-08-29 19:57:35
32
ÀLĀBØ 👑 :
no be joke
2026-08-29 16:36:01
11
Harry Ai :
1million dollars advice
2026-08-29 17:34:45
16
Mark Woodward :
he's not making sense
2026-08-30 07:13:08
15
To see more videos from user @des_man211, please go to the Tikwm
homepage.