@t.a.i.w.o____: The best gift TASUED gave me fr🥹🤍 Thank y’all🤍 #proposal

🍒🤍
🍒🤍
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 16:26:30 GMT
134317
37051
919
5276

Music

Download

Comments

qoweeyah_04
qoweeyah_04 :
Omo i just waste 4years in TASUED 🥲
2026-08-29 17:42:40
523
eniola.mary17
eniola mary :
For that school wey dey ile-ife 😂😂
2026-08-30 06:03:06
244
toke_xoxo
Azeezah💖✨ :
Wait Tasued asin Tai solarin Federal university of education??? The one wey dey ijagun, ogbo at Ogun state??? ehnnn ???
2026-08-30 10:29:23
61
hun_n01
OG :
All of Una Dey shout for this Tasued if they ask Una have you eaten wetin Una Dey talk 😂😂 I'm proud of you our wife 😍
2026-08-30 10:54:15
112
orebaby5
oreoluwa :
Omo na 2024 I graduate ooo..I no see anybody 😂😂
2026-08-30 17:49:15
1
tosin682
TOSIN✨ :
My own soon 🤭😂
2026-08-29 22:52:19
11
kvngmubex02
LOVER BOY🪫💔 :
Hope still Dey sha ☹️
2026-08-30 09:05:23
5
omololatemmytope
Molola Abefe ♡ :
Omooo the same uni I went Abi which one 😒
2026-08-30 04:49:53
9
___thriftbyenny
Eniola❤️ :
The same Tasued wey I go???😒😂😭
2026-08-29 22:29:18
6
zainab07432
Mosebolatan🌸💕 :
Abeg ijagun campus or ososa 🤲🤦‍♀️Quick response 😹😹
2026-08-29 22:44:17
122
teesocialhaus
𝗧𝗲𝗲 | 𝗖𝗿𝗲𝗮𝘁𝗼𝗿🩵 :
Same tasued wey I go ? Abi another one ?😂
2026-08-29 19:40:15
48
perpetual0522
BIG PERPS :
Which side for TASUED abeg ?
2026-08-29 22:30:08
16
oluwashindara218
Betty💐💕 :
Na final year I dey🥹 hope still dey😭😹
2026-08-29 22:09:07
6
tuzelixir.scents
tuzelixir.scents :
I also met my sweet boy in TASUED🥰🥰🥰
2026-08-30 00:11:55
41
To see more videos from user @t.a.i.w.o____, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About