@futurize55: I never sell am oh abeg 🚘😂 Ft: @Loudy💨

Cana 🍃 Presido 🐉👑
Cana 🍃 Presido 🐉👑
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 16:56:35 GMT
370027
85860
748
5191

Music

Download

Comments

fredrick0951
Fredrick :
Na lumber send am 😂😂
2026-08-29 19:36:35
780
blaqkgunnboat
maluda de baqkgunnboat🇳🇬 :
abeg make them verify your account
2026-08-29 18:21:34
1235
77ksmann
77ksmann :
I be no sell am oo, na Efcc carry am 😕
2026-08-30 07:36:28
250
dante_fx.7
dante_fx.7 :
Una way they pray for my downfall nah Una go fall 😂
2026-08-29 23:18:25
243
eric.michael.4100
manny ☠️☠️ :
e be like say tiktok the sweet for night 😂😂😂😂 pass
2026-08-29 22:27:02
224
askof0panic_search
Ś_É_A_Ř_©️_Ħ :
Last viewer 😂
2026-08-29 17:25:24
259
imogiestanz
Only1stanz :
Thank God you carry evidence follow body o, if not you for explain tire 😂😂
2026-08-29 18:07:52
106
ezeherojnr
BIG_NATION 🕊️ :
This is real, some niggas go see u instead to ask how u Dey na u no carry car come out???
2026-08-30 10:04:27
10
bigpoco70
POCO 📥🧃📦‼️ :
na once baba show am the key 😅😅
2026-08-29 18:52:50
75
d.h.o.n7
THY KINGDOM :
“You get luck o.. na you a for use take grow ma page now” 🤣
2026-08-30 03:17:54
22
ceoinvestorsuccessful
CEO Investor Successful🪵🦅❤️ :
Forget content na reality be this aje people wey dey wait for your downfall plenty die💔
2026-08-29 19:30:51
78
richking050
Evil 😈 King 👑 :
just pray make you no sell your car 😭 ooo Na me know wetin I dey see 🙈😔🙃
2026-08-29 17:04:59
69
abrahammomodu0
mas04 global :
he say , na him he for take grow him page
2026-08-29 19:34:47
39
shareep_interior
Shareepjr :
oga no sale that's car woo no matter what 😂
2026-08-30 05:02:17
7
notoriousben35
Notorious Ben :
Real matter e pass skit oh
2026-08-29 19:22:28
9
iamaugustinebj2472
Augustine :
Omo that key safe you today o😂😂😂
2026-08-30 08:21:04
5
big_trigger001
Big Trigger 001 :
Thank God say u de with the key
2026-08-29 19:25:26
10
hypeman_simple_x
Mc simplex :
Last man standing
2026-08-30 06:58:11
7
trendwithdabere
￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴ :
I never sell am o 😂
2026-08-29 18:05:52
8
.st_thug
MR. IFEANYICHUWKU :
Ah swear them like person downfall well well but we no go fall
2026-08-30 04:42:50
5
tippo159
Titi♾️ :
I’m shadow banned
2026-08-30 00:44:41
6
shila.marine
Shila marine💨🐳 :
Liverpool don make my liver routine 😭😮‍💨
2026-08-29 17:19:28
7
To see more videos from user @futurize55, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About