Born only 2. Whether u are giving space or not. Born 2! If u are lucky, u get d both gender inside d 2. Even if 2 na same gender, better manage ur 2🤣🤣🤣🤣
2026-08-29 22:26:57
780
Chivelle🤍✨ 🪳 :
I love ur mama😂😂😂😂
2026-08-29 19:29:44
1802
everythingbeautybyjenny :
Wetin you talk na truth 😂one man dey gossip him wife one day for lounge wey I dey say he dey feel irritated by his wife say children plenty for house and she no dey see time bath well and she dey smell 💔na wetin him dey tell his friends
2026-08-29 21:51:33
501
mumsy-f2👯 :
That kind advice they always Dey for in-law mouth and they have nothing to contribute
2026-08-29 19:04:21
1870
ellawhite ❤️ :
my husband go call family meeting before I born another one 😂
2026-08-30 08:32:57
0
realtreasure10 :
My son is 4 years I never even ready maybe till when he’s 8
2026-08-29 18:27:39
442
Amypapaya hair world 🛍️🛍️ :
I tell my husband say they go call family meeting before I born another one 😂
2026-08-29 18:06:09
1107
SNACKERS TREATS :
First mother when don talk true😂
2026-08-30 08:39:04
2
noralsglam :
I love your mum 🤣🤣🤣
2026-08-30 08:32:48
2
Excel & More🛍️ :
E get my Neigbour wey hate his wife and children like mad 😂he go comot for house say dem dey make noise nah den I realized say men go choose demselves
2026-08-30 07:30:59
4
Kemisola💖 :
My mum na after 7 years she born another o😍
2026-08-30 08:29:53
2
PIZZA/SANDWICH&BURGERinLEKKI :
The only woman that has said the truth
2026-08-29 18:52:11
355
De zee slayhouse 🪭🌸 :
I no go even born at all till I enjoy wella😩😂
2026-08-29 22:30:45
3
Official Presh🤩 :
Me I wan use my 20s born all o atleast 3, am done🥳 use 30s flex well with hubby
2026-08-29 21:05:44
6
Ese Love ❤️ :
With the way things are going just born the one you fit take good care of 💯 with or without husband
2026-08-29 20:10:54
44
Promzzybeautyempire :
The only mama wey don talk true for his app 😂😂😂
2026-08-29 22:07:23
134
ONITSHA FABRIC STORE :
I gave birth to 3 kids in the space of 4 years and I almost went to psychiatric home.i slipped into depression getting help was so difficult and my husband never lifted a finger to help na God really save me,
2026-08-29 19:54:47
139
heart4angelll💌 :
Journey of your part 2 Sufferness 😂😂
2026-08-29 21:56:32
104
Corrective Skincare & Haircare :
We all love her right 🥰?
2026-08-29 20:24:48
108
To see more videos from user @ellaflourish, please go to the Tikwm
homepage.