@urboyjaikim17: Find something fast fast or else 😭and if you want to learn SMM check my bio #Relationship #nigeriantiktok🇳🇬 #relatablecontent #nichetok
Omor abeg make una teach me something abeg 😭, school go soon resume😭😭
2026-08-30 20:25:34
0
🦇W's :
Them go de look who de find money as unserious
2026-08-30 07:26:59
673
Only_Tisrael🌟$ :
As I Dey find bsc I Dey find usd too
2026-08-30 18:37:40
82
U𓋴wanted Sad B𓁹ŷ 🧘🏾♂️𖣂 :
I no go hustle ke 😕 course wey them give me self I no understand anything for there
2026-08-30 08:39:41
128
Kim 🌹🥰 :
Like I started working at my 100 level
2026-08-30 17:21:56
4
ifeonu divine :
Read read and read you no know where opportunity will come from
2026-08-30 13:15:30
27
Tessy🫧💕 :
I no Dey hustle offline and online i no even put mind for the book I Dey cry but I Dey watch film. I Dey 400L😭😂mk Una help me
2026-08-30 18:24:45
16
Fluxxyblixx :
I'm graphic designer just in case
2026-08-30 20:32:22
0
B🍒 :
Put me through oo🙏
2026-08-30 19:10:57
1
Mummy's__boi😎🖤🤟🏿💯 :
Them no dey tell person na!!! big 2026...
2026-08-30 15:08:56
23
YK PASCHAL CHIWETALU :
even d book no dey enter😂😂😂nh to learn work if we Finnish school
2026-08-30 18:12:39
1
xier :
I'm in 200lv can you give me any business idea,my dad said I shouldn't ,even tho he gives me money every single day. I still want to 😭
2026-08-30 17:59:23
3
Owₐₖₒyᵢ 💎🌴❣️ :
na yr 1 I dey oo but Omo I post my business pass my picture 😂
2026-08-30 16:14:45
7
Real_Paschal :
Nepo ohhh not nepo ohhhhh bro
2026-08-30 11:55:39
8
SEUN ❤️💯😌 :
teach me smth I dey holiday now 😭🙏
2026-08-30 13:42:18
3
Amando. :
them go feel say maybe you unserious so you want whine them..but them no go understand😂😂mahn this country in 5years time no go funny oh,you better find a way to make money,cause e go reach time even your parents no go send you
2026-08-30 18:00:22
4
21 :
Dem no dey tell person 🤣😭
2026-08-30 16:09:43
4
Leo :
If you no work while in school, you dey give everyone else wey dey work , head start ….when you finish , you go still con join them , but this time , them no fit carry you along , cause they’re too far
2026-08-30 13:50:28
5
. :
Guy fr o😭😂
2026-08-30 09:04:07
4
Uzumaki🌀⛓️ :
put me on abeg, wetin be SMM?
2026-08-30 21:20:21
0
To see more videos from user @urboyjaikim17, please go to the Tikwm
homepage.