@sirmusa01: Part 8 🩵

Sir_musa ✨
Sir_musa ✨
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 18:59:41 GMT
174440
34150
421
388

Music

Download

Comments

folarinjinadu
𝓕𝓸𝓵𝓪𝓻𝓲𝓷 :
10million keh? make ee cast 🤣
2026-08-29 19:10:30
1166
sirmusa01
Sir_musa ✨ :
Part 9 when ?
2026-08-29 19:07:33
510
mimahh76
Jemimah🤎🥥 :
This content wey I de enjoy now una wan use 10 million spoil am
2026-08-29 21:05:45
199
folsh.baba
Folsh - baba :
All the part just dey find me 😭😂
2026-08-29 20:18:14
299
ochejimmy
Oche Jimmy❤️‍🩹💰 :
Main boyfriend the suffer ooo🤣
2026-08-29 19:14:39
177
greatkeyz06
💵꧁༆Great🌚 Keys༆꧂🕊️ :
best thing to do just tell her to break up with her boyfriend and tell the blackmailer that she's your girlfriend 😂 simple
2026-08-29 19:11:32
155
hajike410
💕Ms.Mide💕 :
First ooo
2026-08-29 19:01:15
138
kraxypromise
kraxypromise☢️ :
10m make una no rage bait me
2026-08-29 19:40:37
79
emrys_of_fashion
𝙾𝙻_𝙲𝙾𝚄𝚃𝚄𝚁𝙴🧵 :
Funniest part be say I no Dey view this guy page and I never miss any part all the episodes just Dey found me
2026-08-30 00:24:15
23
olaofph20
🏅•ØŁÄØFPĦ•🏅 :
Bring me back please 🙏
2026-08-29 23:07:06
6
crownwealth670
Thrift by crown wealth :
I think this boyfriend is the one blackmailing them jor
2026-08-29 20:03:32
4
urluv02
ᥫ᭡ :
This part 8 found me again lol
2026-08-29 19:06:40
47
__divine__
DIVINE :
E just sure me say na the boyfriend be the blackmailer 😂😂
2026-08-29 20:07:42
47
itshevyn
itshevyn :
Abeg make e cast ooo😂
2026-08-29 20:58:19
44
synz1p
Smoke xit! :
No try be the boyfriend ooo, in all u do try be the bestie ✌🏻
2026-08-30 01:42:35
7
kolawolepraise728
Emmy Gold❤️ :
This girl just dey give me vibe
2026-08-29 19:40:06
10
ohunene115
Nene🦋🌹 :
why una dey call ten-million naira like say na 10 thousand 😹😭
2026-08-29 23:39:27
5
To see more videos from user @sirmusa01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About