@david.lowkey8: Sorry ehh poor girl 💔🫪💔

LOW KEY🚷⚰️💀
LOW KEY🚷⚰️💀
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 29 August 2026 19:12:29 GMT
69616
12086
321
970

Music

Download

Comments

mcphersonceejay
Ceejay Lawson :
Pesin wey get carryover today fit build flyover tomorrow
2026-08-30 09:50:01
139
mara44e
**marama**💝💞🌚 :
i go lie for u I too fyn for that android wey I dey use 😭🥹
2026-08-30 08:54:57
63
slim778436
Slim mama🧚📌❤️ :
This my long android won take my life 😭😩
2026-09-01 12:36:14
31
tg77634
Anointing :
i don tire for iPhone 17 pro max mk 18 pro max do come abeg 😏
2026-08-30 09:08:31
39
padoski001
Verified$ łøñēr🌴🤦🏾‍♂️ :
Where can I download TikTok
2026-08-30 17:27:44
7
rukky.black2
Mr Rukky 🦅😤 :
Me give one lady money to go and buy iPhone 😩🥺😂😂😂
2026-08-30 06:24:39
7
elizaethh49
🏀@Dfw ~Lizzy~❤️🤬🥵 :
I fyn for Android pass iPhone sef….
2026-09-01 11:17:17
8
bianca.okechukwu
big~bella 🌚💕 :
omoh I no dey post again until I buy iPhone
2026-08-30 18:25:28
10
prettyjenny0211
F💕a🙂‍↔️v🦋y :
Who go buy me Xr Abeg 😭🤌
2026-08-31 21:41:44
5
kamsi_isprettyasf
☆!...kamsi☆ :
omo ..and I fine ooo
2026-08-30 13:23:10
6
esthbaby1
sweet girl🥹💞🫂 :
if you buy for me E no bad o 😂
2026-08-29 20:06:03
11
avan165
Mimi❤️ :
Can Ronaldo reply me
2026-09-01 11:10:47
7
joy177978
☾︎❀ joy ❀☽︎🥰🥀🌹 :
like me 😭😹😂
2026-08-30 18:42:50
0
baby.zara490
Baby Zara 🌹 :
Omo with my long android 😫😂
2026-08-31 16:54:14
0
cenero2
🧬💕zâbêllâ🥹😘 :
😩😩😫 this boy don insult me 😓
2026-08-30 12:01:11
0
victorgoodlife6
Victor Crown 👑 :
nothing sweet me pass the "commot there" for this song😂
2026-08-30 16:03:10
1
bellanice0974
Debby ❤️‍🔥❤️‍🔥 :
abeg buy for me dis my Android dey really yenk me😂
2026-08-30 08:43:57
5
slimmomma02
Łøñěř :
Nah this setting I dey now 😞😞
2026-09-05 16:46:26
1
askaboutbella17
🌹A ❤️Gurl lyk 🥰bella💯❤️‍🩹 :
this 19 promax wey l de use don tire me ooo 😭😂
2026-08-30 16:57:40
1
sweetgirlfavy1
the_real_fave :
i swr and I fine oo
2026-08-31 12:38:11
1
goodyfx74
🧚gurl.💦lyk.❤️‍🔥kuti🥀 :
omo nor be small
2026-08-30 22:27:43
1
gloriagold50
Gloria gold 😘😘 :
guy u non lie I don tire I swear 😔😔😔
2026-08-30 16:26:32
2
her53003
B!g Success 🥹🎀💕 :
I need serious bf 😌
2026-08-30 19:33:47
1
only.one.pretty.e5
Only one pretty emi 😍😚 :
I still fine with my spark 40 ooh
2026-08-30 19:34:37
1
mhiz.bhee1
mhiz 🥰 bhee ❤️ :
omor na this iPhone wey i no get dey pain me 🤣
2026-08-30 18:28:09
3
To see more videos from user @david.lowkey8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About