you no see club support nah Tottenham Hotspur you con dey support 😂😂
2026-08-29 20:49:32
8
Jessica :
serious shey you be Tottenham fan normally
2026-08-30 14:10:46
2
OVIC! :
Just to score 1 goal Uba no fit 😒
2026-08-30 03:35:37
3
Life of TeeGee❤️🐐 :
Off all teams u rush go fam spurs baa😅
2026-08-30 07:37:14
6
Update official ☑️ :
Bro relax 🤣🤣
2026-08-29 19:48:29
5
icon :
Thank god say city no carry am
2026-08-30 14:14:11
2
伊阿梅梅卡 :
U leave Chelsea, Man U sef for better for u go dey support Tottenham
2026-08-30 01:47:55
3
Big Tiny 🖤💸💪 :
Where i no say Tottenham no serious na when them sell Cuti Romero
2026-08-29 22:45:34
3
godsent obehi :
oga make Una go buy goalkeeper joor
2026-08-30 11:10:19
1
CHYSOM :
Omoh this man Don too suffer oo😂😂
2026-08-30 09:39:47
1
Manex📛 :
Fernandez is on a mission
relegating 3 clubs in a roll
and it's obvious yours has been on the verge of going in the couple years
and he will complete it for you guys 😀
2026-08-29 22:27:29
3
To see more videos from user @been_timz, please go to the Tikwm
homepage.