E fit even guide pass GOD, wey be say e commot settings by himself. Them kuku call am jealous God😪😂😭
2026-08-30 18:56:08
126
𝗠Ù𝗠𝗠𝗬'𝗦🌴🧃𝗕Ø𝗬🍫 :
Una never reason am before? 😂 Why dem dey call people wey don die “late”? Meanwhile, anyhow you reason am, na them dey early, and na we go later become “late” 😂😭🥲 Because how dem wan take dey late for where dem reach before us? Hmm, we don dey deceive ourselves o 😂😂😂
2026-08-30 15:28:39
111
PäRäbØy🔥 :
Devil himself ball pass everybody for heaven na why dem commot m for settings 😂,if you check am well na him Dey give quick money for earth here 😂😅
2026-08-30 19:39:03
32
🌴𝓖𝓞𝓛𝓓 𝓝𝓘𝓚𝓐 🤍 :
Na why he vex dey Guide believers
2026-08-30 16:38:35
50
Best gadgets in Benin city :
How u take think reach here 😂
2026-08-30 12:14:33
14
NONCHALANT GHOST 📵 :
What if Dem comot am from settings because in no wan follow chop daily bread...
2026-08-30 15:26:24
26
00:00 :
My hand no dey this one o
2026-08-30 19:30:57
11
YOUNG DAV€✅ :
Eh fit be say na him right he de fight for na why dem comot am for the settings 😂
2026-08-30 16:51:48
8
L O N E R :
but why be say na him come dey make person guide
2026-08-30 15:46:03
9
🌴sħamołesky🎭🀄️🪖 :
nothing una never reason 😂
2026-08-30 19:58:13
4
£mmǎźøn🧃🥤🧃 :
Believe ooo😹😹
2026-08-30 17:28:34
2
🥀 :
But na only God story we hear we never Satan own ….how we wan take know who Dey at fault 😳
2026-08-30 19:44:30
2
not_him5gt🪐 :
From genesis to revelation do you hear Devil speak. Rich man don't talk too much😂 infact God na daily bread he promised you, money for Benz dey Devil hands
2026-08-30 20:00:33
2
. :
You guys please😭😂
2026-08-30 15:52:10
4
To see more videos from user @datboygustavo, please go to the Tikwm
homepage.