Araga get sense!!! Na him own strategy be that 🥺Na wetin go make am last
2026-08-30 22:16:08
7
Bigsally💕 :
By the time one of you go house today una go rest😂
2026-08-30 05:06:58
823
genZGoddess :
Nothing concern araga concern prize money
2026-08-30 11:40:10
103
jedtashok♡🧚 :
She don go house oh😭😂
2026-08-30 18:54:35
138
Sallbst :
This girl dosen’t love this guy at all
2026-08-30 06:03:52
372
The unknown :
The goddessa dey feel funky sha
2026-08-29 23:16:53
470
She Is Semilore 🎀 :
Na Wetin Una come do for bbn be this ?
2026-08-30 00:22:37
318
Alwayslearning :
This is how rapists move. She said she doesn’t want to talk and he is instituting she must listen. This is hard to watch
2026-08-30 01:49:07
21
VIVIAN :
when he get out he will regret wht he did paa,this one pass Ozo and Saga
2026-08-30 08:33:16
45
Joshman Gapteeth✝️🤍 :
No worry she’ll go home tomorrow
2026-08-30 00:11:05
112
Therealslimberry🍓 :
This house just dey hot
2026-08-30 19:29:27
4
PAM DAILY :
It’s obvious she doesn’t like him. Her heart belongs to Barry. Cos na like this we dey treat guys wey we no like that year….we find fault in everything they do.
2026-08-30 07:57:36
65
d :
I love when they evicted this Goddessa girl🥰
2026-08-30 18:53:33
1
RealitytalkswithAlbright :
Biggie please give us Araga this Sunday. I’m tired
2026-08-30 11:21:14
14
🫧.Ovey♒️🍪🧸💕🧚♀️👸 :
Big daddy and big mummy
2026-08-30 04:49:17
16
f.atimah._ :
Goddessa don’t like araga ke? Make Una stop oooo 😂😂 she just like all the drama 😂
2026-08-30 00:07:49
46
Ãg♡🧸 :
Omo araga fall my hand big timeeeee 😩🤲.... this set ehhh
2026-08-30 00:05:48
43
Gurl like ofure ❤️❤️ :
Abeg I don dey find una page since,if Ebuka come this night E for no bad ooo at least may no people commot for the house
2026-08-29 23:57:25
52
To see more videos from user @africamagic, please go to the Tikwm
homepage.