I remembered sometime ago, an ex wanted me to cook half bag of rice for his dad remembrance as chef wey I be??😂😂me wey no cook pass half cup for my house 😂I sha wanted to impress him 😂Omoo!! The rice had too much ingredients, the Ororo wey Dey that rice that day ehnn😂I no fit laugh or cry 😂his friends be like, na your woman cook am? Foolish friends go don drag me for back😂anyways, the guy no later marry me sha😂😂
2026-08-31 19:22:24
723
PURCHEMPIRE1👸🦋💕🥰 :
Rice ti semo😁 semo ti stew😂😂
2026-08-31 20:39:07
1321
Pearl ᥫ᭡🎀 :
Una just waste rice and the few ingredients 😭
2026-08-31 13:08:12
2272
mine :
awon iyawo Ile lo ma se
2026-08-31 12:00:46
872
Abike Ade ❤️ 🐻💦 :
Too much correction don koba the rice 😹
2026-08-31 13:03:37
2261
MO’JÁDESÓLÁ :
Leave am, make you run away!
2026-08-31 16:43:19
511
Sugarpontys kitchen :
Book caterers una go say u get people wey fit cook am oya now 😁😂😂
2026-08-31 07:48:51
153
thegirl_artdict :
"Bawo la se fe so fun big mummy pe a try best wa?"
2026-08-31 23:58:55
44
Munaa :
Una go just wan put person for talk 😏😏
2026-09-01 13:12:28
3
Ms.Excel🤍 :
Funny enough the rice fit sweet die but the type of rice makes it mashed tighter
2026-09-01 14:10:58
2
@DDkitchenplug_Abeokuta :
You go explain tire 😂, for this kain settings.
2026-09-01 10:34:43
2
_to_keh💐🦋 :
Don’t carry that camera near that pot of rice again😂… no make me vex for you😂
2026-09-01 11:59:06
2
NIFEMI :
Rice yen ni short of blood sister mi
2026-08-31 12:02:17
157
Waspa Lee 🦁♌️ :
Ema Shey ewon Chefu 😂💔. You will do jail o ahhh 😂😩
2026-08-31 20:37:23
9
ARA~MIDE :
This rice go still need water oo.
The semo is okay like that, e go dey hard inside cooler.😂
2026-08-31 18:47:50
544
MORAYO & MUM 👯❤️ :
Delete am before TikTok people come back from work 😔
2026-08-31 11:03:33
353
Misty of Abk :
Awwwwww. So yummy
2026-08-31 16:23:18
422
shubomi_hof :
Pour the Semo inside turn am to jollof tuwo rice
2026-08-31 21:32:03
84
Lizbeljewelry :
Awon Iyawo ile toh sa yati
2026-08-31 15:50:56
7
𝐀𝐤𝐢𝐧𝐛𝐨𝐲𝐨𝐂𝐨𝐦𝐟𝐨𝐫𝐭 :
Na backyard I go follow run 😹😭
2026-08-31 20:53:57
23
To see more videos from user @womightbeauty, please go to the Tikwm
homepage.