Dis time election na who go repair our community we go vote for oo
2026-08-31 16:16:13
2
December 19 ❣️🥰 :
Oga be specific about the name u are mentioning oo
2026-09-01 12:33:06
0
Astonish.F. Signature :
You can imagine ,, where water surpose run go who na Dey buy am why now land full ohhh,,, rich make who use who na money we’ll,, ohhhhh world people
2026-08-31 20:43:52
0
nk_artistry1 :
People wey water no enter their house no know Weti God do for them
2026-08-31 10:46:37
14
joeey50 :
ehhnnnnnnnnn
2026-09-01 10:15:17
0
𝔅𝔞𝔟𝔞♱𝔜𝔞𝔤𝔞 :
NO DRAINAGE
2026-09-01 02:21:12
0
micheal odaji :
na crime for someone to buy land and block his land for water not to enter
2026-08-31 04:53:50
8
Violet❤️🫶 :
Ona too Dey sell land and Ona nor get gutters if Ona nor still sell that land give that person sef then the water pass na another person house e go still rush go..make Ona beg Ona leaders to do gutters
2026-08-30 22:40:50
11
Arsenal son and 1,673 others :
Dey call the name complete…. Ben Odje no be Ben, make people no think say na the popular Ben Igbakpa
2026-08-31 01:36:34
5
CLOTHES VENDOR IN WARRI/OGHARA :
How them take Dey sleep?😢
2026-08-31 03:00:24
3
obas Jonathan :
go video that place when water they enter before
2026-08-31 06:41:27
0
Benjamin Franklin :
Area hot ooo🔥
2026-09-01 12:31:08
0
ojode :
na Ben igbakpa or Ben one which one
2026-08-30 22:05:15
1
de_ellies2 :
when una de sell both street de build una nor complain now una de complain una never see anything
2026-08-31 00:13:42
0
Pearll90 :
Na Ona do Ona self no drainage Ona just dey build anyhow
2026-08-31 00:55:49
3
baby girl 🥰 :
Jesus Christ 😱
2026-08-30 21:51:01
0
𝔅𝔞𝔟𝔞♱𝔜𝔞𝔤𝔞 :
Poor planning of land
2026-09-01 02:21:02
0
𝔅𝔞𝔟𝔞♱𝔜𝔞𝔤𝔞 :
Nor be only you this thing affect
2026-09-01 02:20:51
0
Conqueror marine :
Omo
2026-08-30 20:43:51
0
agbaroliefe :
na waooo
2026-08-31 18:04:36
0
Grind_09A :
This flood doesn't look like it was caused by a 100x100 land blockage.
2026-08-31 17:44:49
0
Nurse Lawal :
no be small thing for my area too beside inec office oghara make Una help us o
2026-08-31 18:09:24
0
classy Lizzy :
why community go dey sell swap where water supposed store y Na
2026-09-01 14:01:02
0
mahammad :
Daddy sorry
2026-08-31 21:44:48
0
P💞 :
Nawa 😩
2026-08-31 17:15:43
0
To see more videos from user @ogheneminelucky987, please go to the Tikwm
homepage.