@lavishsneh4: Them plenty seh 🤦‍♂️#lavishsneh #trend

LAVISH SNEH 💰
LAVISH SNEH 💰
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 08:37:43 GMT
95126
9095
350
1118

Music

Download

Comments

bukky_nation1
B~Nåtîøñ :
My eSIM dey bring no service since Friday, sey na only me🤔
2026-08-30 22:14:16
134
tomishokunbi
tomi shokunbi :
So they pay for E sim subscriptions?
2026-08-31 06:11:27
29
adekunlebamidele01
Irishpaid☘️☘️ :
Na lifetime I do he don they reach 2 years now
2026-08-31 00:52:25
17
dontee002
Dontee💪 :
Swear I still de find one guy now
2026-08-31 09:54:45
0
gbadamosi03
Ꮆ乃卂ᗪ卂🏌🏼🤍 :
AT&T Dey us mobile verizon
2026-08-31 09:54:33
0
lexcy79
Holarmilekan❤️💯✅ :
Lifeline no dey go again
2026-08-31 07:33:22
1
oolaa78
Wizzy :
Funniest part be say una no know say monthly eSIM de cost pass year own lol only eSIM vendor go understand wetin I mean
2026-08-31 09:32:20
0
bowem708
BOWEN708 :
Na one month they Weyre do for me Aswear
2026-08-31 09:08:51
0
therealemmy191
Mr Emmy 🤍 :
My own no reach 2 month self and na a year I paid for 🥹😹💔
2026-08-30 22:17:58
12
ogidan____
OGIDAN :
Na 1 month them Dey even do like this
2026-08-30 19:06:01
13
dc_4kt1842
dc4kt🐍💚🔫 :
Nah so them day do
2026-08-31 09:11:07
0
_horlar_dc
D͓̽E͓̽E͓̽ ͓̽C͓̽E͓̽E͓̽ 😶🤐 :
Dem know say you no go use the phone reach 1yr befor you change am 😂😂
2026-08-30 23:53:08
16
cowbell624
Cowbell😮‍💨🤠💚 :
Shey this one go still work like this cuz na since Friday the werey don happen 💔
2026-08-31 02:54:18
6
xnynxhgn
. :
Nah 1month I Dey even do for dem lolz
2026-08-30 21:06:03
7
ayo_nicolas
Ayo nicolas :
My own no pass 1month
2026-08-30 22:35:40
0
hauttie3472
Hauttie ❤️ :
2026-08-31 08:21:06
0
silver__choco
OLAMILEKAN✨🦅💙 :
Nah he’ll fire straight😹
2026-08-30 20:50:07
7
abayo_0
ABAYOMI :
My RCS just Dey waiting for activation wetin I fit do
2026-08-31 01:25:03
3
hauttie3472
Hauttie ❤️ :
Me I no see my WiFi calling On again 😅
2026-08-31 08:20:50
2
bills09.aug
Daramola :
Waiting new eSIM wey I but dey show Nigeria networks eg from MTN to Glo now airtel 🤦‍♂️🤦‍♂️🤦‍♂️
2026-08-31 06:31:03
0
lexcy79
Holarmilekan❤️💯✅ :
My eSIM no dey go again na no service he dey bring wificaling no gree on
2026-08-31 07:30:24
4
focushf4
ŌĠÜŃJÏŃMÎ👿☦️🕉️ :
Nah no service my eSIM dey since Friday and wifi calling is not turn off ooo
2026-08-31 08:53:06
3
To see more videos from user @lavishsneh4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About