@farahbokifirstson6: felix and silas stole their boss son for money#fypシ #bokifirstson #tiktok

👑King Farah Bokifirstson
👑King Farah Bokifirstson
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 09:10:11 GMT
284238
43135
1601
12059

Music

Download

Comments

wellslimefr
🐊 :
This pikin be like who get percentage for the money
2026-08-31 15:23:37
13921
auto_cars12.3
Auto_cars :
You sure say this pikin never chop winch e nor even care sef 😂
2026-09-01 10:42:48
8
chimnasa1
Sweet Jenny 💔🪫 :
True true kids are innocent because tell me why he Dey chop biscuits at this moment
2026-08-31 11:16:11
8509
dova676
Pearls :
The pikin was like, my sister na God save me oh😂
2026-08-31 14:54:37
4848
noodlesvendorinokigwe
Sophie’s Noodles Hub :
Nonchalant pikin🤣😂🤣😂, he no send because God don fight his battle
2026-08-31 10:40:20
4256
fixmycycle
FixMyCycle :
For this kyn serious situation, this pikin still get mind Dey chop😂
2026-08-31 15:49:00
1239
toptierrgirl3
toptierrgirl🎀 :
The pikin nor even know wetin Dey go on 😂
2026-09-01 10:22:12
16
kwindenny11
DESTINY❤️ :
see as the pikini cross leg dey chop biscuits 😂😂 Thank God o
2026-08-31 14:39:33
887
promzystitcheshub
Promzy Stitches Hub🇳🇬 :
Joseph no no say they wan sell am 😂
2026-08-31 10:03:15
20
deuniquejewelry
Deunique jewelry ✨️🎀 :
The pikin was like what's going on😁
2026-09-01 06:27:56
7
p.o.t.a.t.o.e.s8
Stephanie💕🌸🦄 :
Sure say no be the pikin bring the idea?
2026-08-31 17:25:46
2433
sexcegypt39
🫧Sexcegypt 💕👩‍❤️‍💋‍👩 :
Ahbi nah the pikin deceive them
2026-08-31 12:38:25
1479
miztaeddy01
Mizta Eddy :
the boy dey chew the remaining biscuit wey him buy for am😀😀😀😀
2026-08-30 23:34:36
723
To see more videos from user @farahbokifirstson6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About