@opaynigeria: OPay is not going on break by September. We’re here, and we’re going nowhere! 💚 True OPay users know how to identify our official communications. Take a closer look at the viral post and you’ll spot the red flags. Always verify before you share. Filter the noise! Follow our official pages for authentic OPay updates
OPay NG
Region: NG
Sunday 30 August 2026 12:50:05 GMT
Music
Download
Comments
AFFORDABLE HAIR IN OWERRI :
omoo I just came to confirm cos how I wan comot money for safe box 😂
2026-08-30 17:08:28
603
wagzy💔 💔 🇳🇬 :
who else is coming from whatsapp to ChatGPT from there to here 😂
2026-08-30 20:13:07
132
_🍃💕 :
Just coming from WhatsApp thank God it’s fake news😭😂😂
2026-08-30 15:57:50
286
FELICIA💕💥❣️ :
God abegggg 🙏😭 how I wan take remove my target like this 😔
2026-08-31 09:15:53
0
Treasure Paul :
I just came to confirm, because na the news wey my mama use wake me up this morning
2026-08-31 05:50:30
28
whitemoney089 :
Is it real or fake news about opay
2026-08-31 04:02:42
0
Debbie💕 :
I don already move my money i no wan story
2026-08-30 14:08:57
124
♱JO§H♱ :
My dad just sent me this😂
2026-08-31 08:49:37
12
SlimBarbie🖤💕 :
We don hear ,but abeg this 5,600 message wey una Dey send make una stop am,e Dey vex me especially when I Dey broke😒
2026-08-30 22:53:46
31
🌺💕 حليمة💐 :
Who easy run to the app and transfer the money go another bank say hi before you go😂😂😂
2026-08-30 22:13:40
4
YUYU STITCHES :
how I wan remove the target and safe box
God make he be fake news ooo😢😢
2026-08-31 07:33:34
8
Photographer in Lagos/Ibadan📸 :
Make nothing do my 2,100
2026-08-31 10:43:42
2
_zulekhaa_ :
Make nothing do my house rent for fixed shaa
2026-08-30 23:43:02
9
C.E.O STUNNER :
Omoh I say make I first confirm from the horses mouth 😂 before area go scatter 😂
2026-08-31 10:40:13
3
𝓑𝓪𝓫𝔂 𝓝𝓪𝓽𝓱𝓪𝓷 & 𝓶𝓸𝓶 :
😂😂😂I just saw this and I say mk I come search abt OPAY update ,becux e nor go funny 😂😂😂
2026-08-30 20:04:51
4
Abidemi🫅 :
Omo na from person WhatsApp i just see am now fear catch me o my house rent where I Dey save inside opay since February 🥺😂
2026-08-30 13:51:25
16
ẞhe's a MOM🥰❤️😘 :
thank God I never transfer my money back to access cause they go too debit me
2026-08-30 21:20:56
6
coach wisdom :
just coming from WhatsApp to ChatGPT from there to here
2026-08-30 18:31:47
13
BEST CAKE IN OGBOMOSO :
Na why i quickly come your official page to confirm 😂
2026-08-30 14:01:31
11
jaytechenergy_solution :
Omo i be wan first remove money wey dey my safe box before make una no do nonsense oo
2026-08-30 20:26:17
5
THE_PANTHER_SOLDIER :
omoh na once I come check una page for social media 4 confirmation 🤣😂
2026-08-30 20:58:58
6
Melisa 😙❤️ :
I don move my 5h abeg i no wan hear story
2026-08-30 18:42:36
8
To see more videos from user @opaynigeria, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.