that Ochacho son say wizkid be in mentor but Davido want change am 😳
2026-08-31 05:55:38
493
Ams✨🦅 :
Una wan end David career with bad mouth 😳
2026-08-31 06:29:17
202
chisomnancy3 :
Thank God I be F C fan 🤣😂
2026-08-31 07:42:19
188
Trillionsbae💞🥳 :
Normally davido and eye service na 5&6😂
2026-08-31 10:27:37
34
📿ëmmï🧃 :
Even wiz pikin never meet wiz till now ...
2026-08-31 22:17:41
0
davido prodigal son🇧🇪 :
There’s nothing wrong with encouraging and chilling with young artists if na by stage davido perform in fifa, he’s shutting down London while Una fav dey wait for detty December. So make everybody rest nothing wrong in supporting upcoming artist
2026-08-31 11:48:08
15
Iamelowhite2 :
Thank God say I be FC
2026-08-31 09:17:56
6
DVC :
Obo fit dey worship WizKid low-key
2026-08-31 15:41:39
5
Theolaaa!🦄🐩🪷 :
if Dem wan do mates, if davido and his fellow networth mate dey, na Wizkid and ayra star Nate na hin go dey....u know abii😹
2026-08-31 11:09:52
6
BiGDim :
So Ocha Son na Davido mate???🎤🎤🎤🎤
2026-08-31 13:26:45
7
Brutal Sacrifice 😡😡 :
Everybody sha know their mate
2026-08-31 21:52:44
25
₿righto :
Life hard 😂😂
2026-08-31 11:08:05
49
Khalifa🔥🥷 :
This matter serious 😂😂😂
2026-08-31 07:00:30
32
𝐄𝐦𝐩𝐞𝐫𝐨𝐫 :
For the two pictures na one big artist Dey support another small artist
2026-08-31 12:50:36
50
To see more videos from user @musicsandcomedies, please go to the Tikwm
homepage.