@_ishioma001: 20k wey I for use fill gas come still cook soup join🤦‍♂️😭😂#relatable #fyp #viralvideo #foryou #blowthisup

Pearls •Oma✨
Pearls •Oma✨
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 15:03:18 GMT
508483
122554
1538
7465

Music

Download

Comments

_ishowmemes_
MEMES • Following :
So, una no Dey chop fr 😳
2026-08-30 23:43:19
5403
macray14
macray :
Nigerian girls una no Dy ever chop since morning
2026-08-30 17:39:45
994
olamilekan_348
Olamilekan :
So una no dey chop true true? Make una leave ajo na.” 😭😂
2026-08-31 01:41:31
1935
black_penz
black_penz :
Na once I start to dey sell data😂
2026-08-30 17:01:27
4782
sexy.franny0
Sexy franny :
Na so my brother send me 10k sub ohh e sha later still finish
2026-08-30 17:08:50
488
onoriode_dolly20
Oluwadolapo.💐❤️ :
Let's normalize sending people the money, and leaving them to actually "sub" for themselves. Arghhhh!😭😂
2026-09-01 08:38:30
116
owolabi5219
Big Berry ❤️😇 :
Nah to go buy turkey cook better rice and stew 😂🤲
2026-09-08 09:57:24
0
arinola1610
Shindara123 :
I go first buy turkey and pepper I get rice for house and my landlord dey sell bottle mineral
2026-09-08 16:43:28
0
sparklesavage6
🌺 L•A°U~R®I *E 🤭 :
my brother 😩 every time I ask for sub 😂 abeg do the money na
2026-09-09 09:40:37
0
ace.eni
Best vendor in Benin 🇧🇯 :
Nah why I dey ask for money instead 😂
2026-09-07 21:29:20
0
rachelsweetsoul
RSS 💕🌸 :
My hatred for that person will start 😂😂😂
2026-08-30 22:33:16
1269
To see more videos from user @_ishioma001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About