Tinubu Tinubu u must go
Omo me dey carry my spare loi loi for pocket as I reach eeh
2026-09-15 19:47:06
1
Presh Lee :
Sir Warri…You Be Urhobo???
2026-08-31 00:13:27
30
Nao_mi :
As at the time we dey stay igbudu ehh like 6 years ago. na 7Akpu no meat we dey call one man wey dey dig gutter. E nor get the advice you won give that man he nor dey ever buy meat😂😂. normally dat year na survival we dey even call food without meat fatherless food 😂😂😂 who dey sell for me don already understand when I go say give me fatherless food 😂😂😂.
life indeed na stage🙏
2026-08-30 15:51:43
20
BIG OBSERVE 😈🎶 :
sir warri... before all this guys came into your content picture you have been doing well.... this boys are lowkey turning you away from what we know you best for
2026-09-02 14:38:28
3
J.U.N.I.O.R :
No be enjoyment na survival oo, erigga line , real life matter
2026-08-31 08:06:17
12
CODE :
Sey him swallow Panadol come deh berge🤣🤣🤣Iron KokoShoe 😅😅😅
2026-08-30 15:49:11
3
BŘŮTÆĹ ĔŇÆĞÝ🐾 :
I swr I dey lick soup 🍲 well well oh
2026-09-11 21:43:20
1
abadonshipbutnottitanic :
E be like say awilo won dey funny pass sir warri oo 🤣🤣
2026-09-01 16:03:21
2
Number one bad person :
Na without I Dey buy for here oo 😂😂😂
2026-08-31 11:42:06
3
kester@1 :
I swear iron na blast oh 😅
2026-09-01 14:13:13
1
KP :
Dey tag this guy if you dey post
2026-09-01 10:55:54
2
@Faithanthony :
trips plenty
2026-09-02 20:03:15
1
Lurd Dante :
you never stop with all this your words 🤣🤣🤣🤣og since 90s
2026-08-30 17:05:55
2
Ufoscopi 👑 :
This thing we dy use laff so nor be joke oh
Nigeria don turn upside down oh
2026-09-01 09:50:35
2
www.tiktok tega Diamond 💎 :
Na real matter my guy 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-01 12:32:51
1
rossyluv26 :
Una sweet abeg 😂😂😂😂😂💯💯💯❤️❤️
2026-09-01 20:46:57
1
mayoleks :
I dzon dzai 😂😂😂
2026-09-02 11:48:22
1
EGWAMHE :
😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 nah surviving settings 🤣🤣
2026-08-30 20:06:20
1
BOY50s :
who e never do go think say na content 😂, “put soup well” chai
2026-09-02 06:08:57
1
♞🐻 Aήᗪ¥ᵗ𝕙Ⓔ❶丂𝕋 🔥♦ :
Real line o😂😂😂
2026-08-30 17:04:26
1
Lurd Dante :
iron koko shoe 🤣🤣
2026-08-30 17:04:39
1
Itzstanleyfrench :
put Eba water for fire I go lie for you😂😂
2026-08-31 07:20:13
1
To see more videos from user @sirwarri, please go to the Tikwm
homepage.