I first think say water dey carry am go ni until he blend to pass under the small bridge
2026-09-13 17:20:07
209
A random dude😇 :
Watyn Dey actually sub for kaduna,mk person tell me abeg
2026-09-15 18:39:00
126
Ola Mi Lekan :
Bro living his best life 😂😂😂
2026-09-13 17:55:53
104
smart silver :
Even the cow self shock
2026-09-13 20:03:44
112
Jennifer Lopez 🎀 :
soft Life 🧬👌
2026-10-25 17:45:05
1
Don Cash :
Luxury swimming pool 😹
2026-09-14 19:24:34
54
Valerie ❣️😍 Jasmine 💕🌹 :
I use to do this everyday when i was still alive
2026-09-15 14:20:25
30
LICENSE_BOKO🔥🌈🎱👑 :
Mallam is mallam even you start from back
2026-09-14 17:39:32
85
✨DAMILOLA 🪄✨️ :
All this kind pikin no dey get infection nah my pikin way no even dey near gutter or rain 🌧️they say she get infection am I d only one on this table 😂😂😂
2026-09-14 17:08:43
212
samsamuelsamir :
façon dont Dieu garde ce genre d'enfant hein! il a une santé de fer
2026-09-10 12:18:25
104
Maths Marshal :
he should be trained well and taken to the forthcoming Olympics
2026-09-14 06:10:03
64
Treasure @@ :
The cow sef Dey wonder Wetin Dey sup😂
2026-09-14 10:34:51
22
To see more videos from user @aminu.usman788, please go to the Tikwm
homepage.