Anything wey concern friends I don wash my hand commot 😏
2026-08-30 23:56:46
1846
WAYNE :
I believe in myself die bouncing back na sure
2026-08-31 00:11:28
1247
:
My house come far for everybody
2026-08-31 14:23:02
84
~ ᴬᴱᴾUNKNOWN•✟ :
I no geh much talk make I bounce back fess 😂
2026-08-31 12:41:28
265
GODSTIME 💚 :
Me nor dey always dey hux shal 😹 even if I dey sleep inside my room you call me to ask if I dey hux I go still tell you no I nor dey hux 🙂↔️I like being alone 💔
2026-08-31 07:49:05
109
Gbozey Willy Nilly✝️💜 :
Them go whine you unless solid brother 😔💔
2026-08-31 00:41:33
128
IFEOLUWA🦅❤️ :
I go use congratulations shock dem soon 🤲
2026-08-31 14:04:32
103
only zico :
them go dey find way get issues with you 😂
2026-08-31 08:26:24
147
💔 :
I motion clear die, man go bounce back again 💯🎉
2026-08-31 12:29:02
53
humble soul😤 :
Anything wey concern friends I don wash my hand commot 😏
2026-08-30 20:41:23
31
🦅💳💸 :
GOD IN CONTROL FAM 🙏🚀🚀
2026-08-31 00:46:25
6
我气𝙈𝖗 𝖈o𝖚𝖗𝖆𝖌𝖊 🥂🏀 :
make i leave talk for now fess
2026-08-31 21:45:15
11
🐍HËÃT_MÃŁIK🐍🧌 :
Last two weeks 🤦♂️😭💔
2026-08-30 22:36:09
5
$21 THUG 🧃 :
It’s what its
2026-08-31 07:37:10
5
🅱️iggest Manu 👻🌴 :
Omo
2026-08-31 07:55:09
5
Łáśïşì🪖👿 :
Omo🥱🥺
2026-08-30 23:15:50
5
:
Guy😭
2026-08-30 21:30:25
5
🙂↕️ :
2026-08-30 21:16:41
5
jew 🦅 :
5 months now no payment e go far oh
2026-08-30 21:23:52
10
Casino📿📿🧃 :
No be lie 😩
2026-08-31 07:04:32
5
MR SULLY+ :
I just one bounce back bro
2026-09-02 12:15:01
8
Lyta🧜♀️ :
Omor them yenk me nobody wan know my location again💔
2026-08-31 08:26:45
34
🌴 Bad FF 🪖🤬 :
But everywhere good sha 🥹
2026-08-31 13:57:29
5
👽 ñoñçhãlànt🧃 :
ah ah ah 💔💔💔💔💔💔
2026-08-30 20:15:23
5
To see more videos from user @leaveherenow0, please go to the Tikwm
homepage.