@ope200kg: #go_viral_video_😊❤🤟 #go_viral #500k_views #viral_video🤩🤩🤩

OPEYEMIN🆙
OPEYEMIN🆙
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 18:16:57 GMT
513765
117854
615
7184

Music

Download

Comments

_s.h.v.f.t.y4
🌴IFA🔮Oracle🕊️ :
Why you buy 17 😂
2026-08-30 19:44:35
1715
dfw_casted
C ♻️ S T E D 🔅 :
Omo for 2023 them use 6s press venza money and the available still Dey 150 million + i wan craze
2026-08-30 21:17:59
493
swag.quotes2
𝓐𝔂𝓸 ☆ :
If person Dey use iPhone 16 plus. Can I buy 14 promax join?? 🙏🙏🙏
2026-08-30 20:11:58
511
blackoboi07
BLACKO🪖🪖 :
You burst 💥 my head
2026-10-25 15:16:31
0
cdq1086
BIG AYOMON :
Nah true brother
2026-10-25 04:11:30
0
just_me_just_tine16
just_me_just_tine16 :
You wey carry head on top pillow dey watch this video,i dey greet oo🫵😂
2026-08-31 14:27:17
644
lumipondiz
LUMIPONDIZ :
Naa competition Dey worry some guys,, and they are crying inside 😹😹😹
2026-08-30 22:23:03
105
bimbo_b01
Åłł_Ābøūť_💎🫧 :
why una dey use 17
2026-08-30 20:45:34
25
ade002311
ADE💛 :
But why u con buy the 17
2026-08-31 11:24:58
98
tcash8344
☦️T€€🧑‍🦯CASH☦️ :
you no fall my brother
2026-08-30 18:58:44
127
autolee91
Akanni :
I go still change this 14 pro max to 17 pro max, If I perish I perish
2026-08-30 20:38:46
48
ayomideabf2
AYOMIDE ❤️ ABF :
I get 17 pro and 16 I still guide pa
2026-09-02 17:31:28
15
blackpaid32
𝐌𝐑 𝐀𝐋𝐀O🖤🪵🚀 :
They just show me 17milion for xr now now na once I came down oo 💔😪
2026-08-31 14:33:31
30
tranquil820
tranquil820 :
My friend way Dey use xr buy car yesterday Omo I for
2026-09-02 14:19:50
20
joebahdboy
Joewhy🎱🎱🎱 :
Ati 15m ati 11pro I no get 😳😳
2026-08-30 20:50:20
51
jessicasmith6428
☠️AYOFE 🥾 yen💎☠️ :
Omo for 2023 them use 6s press venza money and the available still Dey 150 million + i wan craze
2026-08-31 08:21:17
12
baba_jid
Symbol of Hope 👌💯🌙💥☀️ :
When you turn to motivational speaker?
2026-08-30 20:38:39
25
jamopyper955
JAMOPYPER 🎭📈 :
I swear no be lie ooo true talk
2026-08-31 04:16:17
7
dagrinbaba10
DAGRIN BABA💚 :
Any Argument wey go lead to “see the phone wey you dey use” I dey quick avoid am 😂
2026-08-31 10:39:10
10
mr.sam568
🥸MR. SaM..🥸 :
Around last year October someone bought RX350 2014 model with tecno pop 7pro I realized say no be by to carry big phone waka ooooooo🥺
2026-08-31 15:23:06
6
kenzorichie0
K Ę Ñ Z Œ :
For my area na phone dem take Dey know who guide😭😂….No level for them😂
2026-08-31 12:38:29
6
nerodee090
Nero dee090 :
Them plenty for my area
2026-08-31 09:19:36
6
dan_mubay
Dan_mubay :
This guy dae talk truth
2026-08-31 01:25:21
12
olokoridwan1
olokoridwan1 :
Baba mih nah true u talk ooo
2026-08-30 19:04:53
15
ade.jnr4
Stay paid 🫥☠️ :
Nah true Ajeh
2026-08-30 19:09:01
8
To see more videos from user @ope200kg, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About