@stitchesbyadunola: #stitchesbyadunola #fashiondesigner #Genztailorinijebu

Genztailor_In_Ijebu😌✂️
Genztailor_In_Ijebu😌✂️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 18:20:05 GMT
112122
16142
658
838

Music

Download

Comments

of_clothing1
Ughelli_fabricbeader :
Omo thank God say nor b only me dis thing Dey do…..
2026-10-07 07:08:58
1
mom_moyin
LICIA🌸🌸🌸 :
If I snap materials wey I buy keep for myself una go kee me😂😂😂😂
2026-10-06 12:33:00
1
ft.luxe.by.tiona
FT LUXE BY TIONA 👗✂️💕 :
I no fit try am 😂
2026-10-07 18:48:15
0
iamomena
@Black_Mena :
After sewing I no go like the cloth again 😭
2026-08-31 08:12:40
771
keftiew
Keftiew :
Thank God no be only me
2026-10-07 09:51:52
0
augustelena
AugustElena :
I think say na only me Dey go through this thing 😂
2026-10-07 15:52:18
0
uttabyhamora9amto5pm
uttabyhamora9to5/casual :
We plenty for this table. I rather go hungry but I’m not leaving without that fabric 😂
2026-10-06 17:55:39
0
preshy_design_
DE PREXXI CURTZ :
Nah rubbish i go later sew for myself
2026-08-31 08:53:48
331
stitchbywunmi
stitchbywunmi :
That one even better,my own I go cut am I no go sew I get like 4 material wey I don cut
2026-08-31 05:41:25
161
styledbyposi
StyledbyPosi :
Me I’ll buy ,cut and end up not sewing it 😂
2026-08-31 08:00:52
41
wearsbyyisha
wearsbyyisha :
Aje 😹😭I go say I wan recreate something 😭
2026-08-31 05:12:02
47
jenney_brand_atelier
jenney_brand_atelier :
Or I go sew the cloth half, then abandon am😂😂😂
2026-09-01 21:28:10
9
chiamaka.adaeze1
Maris chiamaka 😊🤩 :
I literally spend almost all my money on fabric
2026-09-01 10:49:13
7
stemdorl_fashion
Temitope O. (Stemdorl) :
I already promised myself that from next month, im not buying any fabric again till i sew up the ones i bought. God help me😂🙈
2026-08-31 10:20:52
6
temlopfashion
TEMLOP FASHION✂️🪡 :
Or make I cut am con sew after 6month
2026-08-31 12:45:02
9
moturayo295
-❤️Rayo-🥺 :
Real to sew cloth for myself na war 😭😂
2026-08-31 16:36:03
15
itunsclothing2
FASHION DESIGNER IN IBADAN :
But me oo I dey always sew my outfit immediately I buy the materials ooo
2026-09-01 13:16:50
5
harryfit_atelier
FASHION DESIGNER IN LASU/LAGOS :
I’ve done everything yall wrote in this comment section 🥺I too worst
2026-08-31 07:57:11
9
fitwellbyasa
Fit well by Asa :
U go think say nah play 😂 e go Dey bag1 year plus 😭
2026-08-31 10:04:50
6
modest_vogue.ng
modest_vogue.ng :
So we plenty😂
2026-08-31 18:34:18
1
thelarascloset
Oversabi Tailor | Ikorodu 📍 :
I don tie one inside one black nylon😂i no get strength for work wey no go bring money
2026-08-31 21:18:10
2
ayomikunrose
ROSE 🌹 💐 :
Once I buy materials, my body no go come down until I sow ham and wear ham the following day or the day wey I sew ham sef 😂
2026-09-29 22:49:41
0
ami_de_light
Ami light ♊🌙✨ :
so no be only me dey this field 😂😂😂
2026-08-31 18:04:49
2
westside_johnny
ᴡᴇꜱᴛꜱɪᴅᴇ_ᴊᴏʜɴɴʏ :
I go use 175k buy material yesterday na ones I call my brother for food money 🤣🤣
2026-09-02 08:45:01
2
mason_frede_clothings
Mason Fredé :
And up till now I Neva sew am
2026-09-21 12:53:39
2
To see more videos from user @stitchesbyadunola, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About