@baiyano:

damola
damola
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 30 August 2026 19:30:06 GMT
21593
6469
30
1785

Music

Download

Comments

dupsybae_aduke
Mo_dunnie :
i no remember if i be child again 😂who i be sef😅😅😅
2026-08-30 21:05:09
0
nifahmi1
Ms Nife🫦🥀 :
me wey don even forget say Dem say remember the child of whom you are that minute Dem talk am
2026-08-31 12:05:34
0
la_yo003
Layo 🌸💕 :
My mama go to end me
2026-08-31 07:47:55
0
jessicamorgan125
Jessica shade&more(sagamu) :
I no even remember my name 😹
2026-08-31 10:08:29
0
khareemah2
🌸Reemah🧕 :
I no remember anything
2026-08-30 22:05:19
1
govis507
Govis :
Me wey no dey remember anything 😹
2026-08-31 12:58:12
0
ufw.g
. :
Secret Wey person keep with me sef I dey forget 😭
2026-08-31 08:43:44
0
dnd_aqibah
. :
Me wey get STM?😔
2026-08-30 23:54:47
0
daddysgurl.4
Hers 🌸♾️🤍 :
Too Ricky to repost 😭
2026-08-30 21:34:49
0
_malte8sers
_malte8sers❤️ :
2026-08-30 22:48:26
0
medeyonmi_
MINNIE🧚🏽🪷 :
Me wey my memory Dey glitch and hang😂
2026-08-30 19:40:58
0
rodiat485
❤️🦋🩷 :
Me wey my memory no Dey always work if I don see bad thing😹
2026-08-30 19:49:54
0
maryife985
🎀JØMÎ~LÕJÜ🌹 :
ishhhh
2026-08-31 02:51:19
0
lincense_asmaf
Just_Asmaf… :
😂😂😂
2026-08-30 19:42:14
0
To see more videos from user @baiyano, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About