Make Una just do one thing for me, make I watch live Abegggggg. I won’t interrupt, just me and my little rose at the corner while you guys do your thing
2026-08-31 11:26:03
295
Theophy22✝️ :
will it not pain me 😂
2026-08-31 10:41:41
80
Chukwuemeka Valentine :
Una don Dey plenty for this setting o😂
2026-08-31 06:17:13
205
BL MoonArchive 🏳️🌈 :
This generation no send anybody 😂😂😂
2026-08-31 07:58:12
341
Remi📚💕🦦 :
We all are gays right?
2026-08-31 11:36:42
69
Baddie-Stylist✅ :
put am pls
2026-09-02 07:54:58
0
Chioma💗 :
God abeg guide my babe,dis settings no dey clear again
2026-08-31 11:26:47
33
Mira♈️🥹🧚🏼♀️ :
Gen Z nor de hide things again
2026-08-31 09:25:15
46
Klara xoxo🥰🙈 :
I no believe Una. Una just wan copy my man Bobby
2026-08-31 06:35:47
18
pretty cee_cee 💜 :
Bring me back 😂
2026-08-31 14:47:38
8
Brave Ada🌸💎 :
Omo na why I no get babe be this 😳
2026-08-31 11:24:32
5
PAROLE PRESIDO OF NDU 🔥💯 :
No waste time Abeg lol 😂
2026-08-31 06:17:53
7
R👑A❤️C🫥H💋EL :
Una go think say na caption
2026-08-31 22:08:57
1
De Zani 🎶 :
2026-08-31 12:25:12
0
To see more videos from user @goodyfundz0, please go to the Tikwm
homepage.