So una Dey the life watching her success,that one is akk lol so good
2026-08-31 06:35:03
88
RAHMAH☮️🤍 :
Make your mentor run am too 😂
2026-08-31 12:29:42
27
INIOLUWA(NMNV💪🫂🤍✈️) :
Make una do the same
2026-08-31 06:55:39
22
🌊🫶Temmy🌊gentle🌊 :
moreover she's not a loser
2026-08-31 09:21:19
17
@mi-love2g :
hmm so you guys don't know that they use to buy viewers too on live streaming just dey play 🤣🤣🤣🤣
2026-08-31 06:16:04
4
OYINDAMOLA💕☺️😻 :
Make we no lie dem try it all love abeg
2026-08-31 08:45:46
15
A jokeade 🥰 :
you people should leave this girl alone
2026-08-31 14:40:53
6
Horlasunkanmi :
even peller dey loose game o ga ooo
2026-08-31 13:52:47
6
Blessed Lizzy💎🥰 :
Did you watch the live from the beginning?
2026-08-31 10:05:22
7
ADUNNI🤍🤍 :
When she dey win big simi she no no say big simi sabi the game when they play final she too see say no be shosho universe way that girl collect yesterday no be small
2026-08-31 15:33:44
5
🌏🔥prettyBeambor FEB2💕😍 :
Comparing simi to momma is like comparing ant to elephant,big simi is a big gifter and she has big gifters too, a person gifted her 25universes on her birthday Mr Hash so the comparison no fit work
2026-08-31 09:29:38
9
SARAH GOLDEN :
omo this saying, my enemies should not die but stay alive to witness me going higher than them😁😁😁your mentor self no fit put chest😂😂
2026-08-31 21:16:44
3
Vj interior celebrity :
This her first time tryer and her fan family try God bless them all that supported her this morning.
2026-08-31 08:56:24
16
adejokeakewi123 🤍🦜 :
It all love Oko mi 😂😂e go Dey pain dem as e Dey sweet us
2026-08-31 08:03:45
0
💜ABIGAIL🥀🌷🍁 :
Can you stop this comparison 😩😩 I'm not a fan of her's but she tried 🥰 it's all love but what are you preaching here 😏
2026-08-31 14:14:27
5
Titinijoy002 :
As he Dey sweet us he Dey pain them
2026-08-31 07:26:13
5
♡︎01^Kashy♡︎ :
No be jidex send them oooooooo no be jidex send this one Watin she Dey post oooo
2026-08-31 07:04:23
1
꧁OMOGE😋ONI🫧FOODSUFF 🤍🦜꧁༆ :
2026-08-31 05:37:33
1
♡︎01^Kashy♡︎ :
Make una stop
2026-08-31 07:03:11
1
R&B HOME OF EVERYTHING ❤️❤️ :
Omoh this app is toxic
2026-08-31 15:37:12
3
Queenzeedah🧕💕 :
You’re not serious for this. She didn’t play to win. She just gave it a trial
2026-08-31 08:52:38
3
OLOLADE 💠 :
momma make this app toxic 😂😂abi make I delete TikTok nhi
2026-08-31 19:26:17
1
Bl🌸ssom :
E shock her
2026-08-31 10:27:21
1
fableemah :
what's going on now , this supposed don end now . it's all love ehn baby
2026-08-31 04:58:51
3
To see more videos from user @lade21887, please go to the Tikwm
homepage.