oga if you know the insult way esan peoples done tey insult oba of Benin you nor go talk like this the insult is too much
2026-08-31 16:45:53
1
wiseking49 :
God bless you bro
2026-08-31 17:25:44
1
Omon silver :
True talk sir no matter how they say it benin and Esan are one 1️⃣✅💯
2026-08-31 16:36:44
3
juliuspeter29 :
na den kwn .my wife na benin..I'm from Esan comfirm.papa and mama are from Esan land.one love bro💯💯💯💯
2026-08-31 16:47:53
1
Jesus pikin :
God bless you sir, divided we fall and in unity we stand, we are all Edos Esan and Benin are the most close tribes in Edo State, we play each other music invites each other musicians
God will help us to work as one
2026-08-31 16:45:23
2
Mc Do Good :
I just followed you for preaching peace
2026-08-31 16:57:02
1
Ekpoma Esanblood :
May your days be long brother
2026-08-31 17:58:56
1
Sexysamantha1 :
Naso my ex mama say she nor like Esan girl 😂 the boy want come talk he say make I get Belle for am 😂😂 so dat he mama go accept me ooh 😁😁 naso I leave the relationship ooh
2026-08-31 15:04:45
14
cosmosnathy8 :
Esan is Esan💯💪
2026-08-31 12:22:40
5
Bad influence 😎 :
Nah dem go tire😂we Esan no send dem right from time
2026-08-31 14:36:07
8
Jossy :
Your statement is very biased
2026-08-31 17:18:27
1
Beatrice🇳🇬🇮🇹🇫🇷 :
God bless you your truth will not kpia u
2026-08-31 11:10:40
6
Its Princess :
Bros May God Bless You Sir. 🥰🥰🥰
2026-08-31 11:14:24
5
vsolution diale :
you are the most original 💯💯💯💯💯
2026-08-31 14:35:38
7
AD3Y3M! OSĦ!N 🤴 :
But jokes apart since 2009 I came to Benin…Benin pple don plant this particular issue to many pple head and I have been wit Esan pple and Dey are very nice & good pple
2026-08-31 06:28:33
16
Austin the move :
see as sense full person body. You shall live long , good health for saying the truth
2026-08-31 10:11:33
8
Joyce Felex :
some benin people believe say na only them get edo state, dem never believe one day say Esan people are part of Edo state too. i
2026-08-31 11:29:33
5
Mr Nonchalant 👽🧌 :
😂😂😂 justice for Esan
2026-08-31 06:14:25
6
BOLANGO TV :
U too correct
2026-08-31 14:28:38
1
❤️🥀🌹 big daddy love 👫❤️ :
this video is the best
2026-08-31 15:28:20
2
BIG_DADDY🌄 :
Epa where you dey since?
2026-08-31 12:36:00
1
Anny :
Perfectly said💯🤏🏼
God go increase ur wisdom in million folds🙏🏼🙏🏼
You just gained a follower
Love and Light brown❤❤❤😘
2026-08-31 16:04:47
2
IBHOLE FIRST SON💙🌙💯 :
i just tire ooo
2026-08-31 17:05:03
1
Ehiman :
my
brother God bless you forever for your true thank you
2026-08-31 17:34:52
1
BOSO BOSO :
Esan and Beni are one 🥰🥰
2026-08-31 17:29:19
1
To see more videos from user @_mrsugardaddy, please go to the Tikwm
homepage.