no comot the belle i go open daycare
make una the keep una children with me,I no dey do oblee this year 😭😂
2026-08-31 13:51:36
124
Béllà😘 :
Last year December i no fit obule because i been day heal from tear way they tear my something just for one human being to come out 😩,this year na every week i day run pregnancy test
2026-09-01 08:31:14
5
🌸MaryAnn🌸 :
Anything wey make me get belle omo I go born am, rock for oblee tooo 😂😂
2026-09-01 14:08:30
1
A Tired Nigerian :
Done and dusted oo eiii
2026-08-31 10:23:46
489
Tife🧚♀️ :
We don enter 8 months nko😭😭
2026-08-31 10:11:40
862
pair :
as I see my period after a rough month.. God be praised
2026-08-31 12:40:43
356
zumaiyacloset :
I don born am already 😁u no quick talk
2026-09-01 11:48:13
533
To see more videos from user @callme.urielll, please go to the Tikwm
homepage.