@facecard_8:

Bisola ᥫ᭡💕
Bisola ᥫ᭡💕
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 09:18:20 GMT
35294
6731
43
408

Music

Download

Comments

spicygemi
Precious Meds and Grocerystore :
I go buy am finish come be like why did I buy this
2026-09-01 10:33:10
58
leaveennytfalone
✨Ennyyy🎱🐆 :
Omoh ,you get the money to buy am ni oo 😂
2026-08-31 20:08:24
15
laurel.xx8
𝐁𝐢𝐠 𝐁𝐞𝐫𝐫𝐲!♡ :
Make I show u my SHEIN cart😂😂😂
2026-09-01 15:29:48
7
dami.sii
𝒪𝓁𝓊𝓌𝒶𝒹𝒶𝓂𝒾𝓈𝒾 ♡ :
Na me know wetin my eye Dey see😭
2026-08-31 12:09:42
8
spicybills111
SPICYBILLS :
He go con be like say u no sabi save
2026-09-30 07:32:12
1
itz_ruttybae
ꨄ♡😘Ruthie 💕🦋ꨄ♡ :
My babe was like let me advise you “must you buy something everyday learn to save na” na once shame catch me 😩😂
2026-09-11 14:13:39
1
datgurlzeeraah01
Maama🫧🌸 :
Omo God have mercy 😭🫩
2026-10-02 21:29:27
2
prettymimi517
𝓜𝓲𝓶𝓲🥀 :
I Dey buy things wey I no even need later I go Dey regret
2026-09-01 20:40:37
1
_binta15
Binta💕 :
Once I buy this last one 🥺I’m good
2026-10-07 02:35:57
0
silverperry5
Silverperry :
Ah no fit shout 😭, Guys I can’t even save 💔😩 Bur I dey see money if not steady 😭
2026-09-01 15:08:39
1
thelammistreats
LifeWithLammisTreats 👩‍🍳💕 :
Lord, i’m tired.
2026-09-17 13:12:54
1
nunariq
nunariq :
He don punish me self
2026-09-01 15:57:07
1
whylovemichelle
💐 :
2026-09-11 23:27:17
0
benita_chukwu3
Ada_Beke🥀🌹 :
And e no give me money oo
2026-10-01 14:45:13
0
daes.sy
•_♡ Daessy 🥰🍒!. :
I go buy finish either I no go wear or I no go use am
2026-09-22 09:20:57
0
munachiiiialexx
𝒜𝓈𝒶 💕😘 :
2026-09-21 11:51:11
1
moyinoluwa_42
moyinoluwa_42 :
2026-10-07 17:04:56
0
___real_lola
Ms.Lola :
2026-08-31 18:15:22
0
esther__dee
E💞 :
Walai😂😭
2026-09-01 15:08:03
0
ibeokwuchimary
De orphan Girl 🖤☘️ :
I’m telling u ooo 😂 I just wan buy everything 😂😂 god abeg oooo
2026-09-01 19:18:26
0
realthaoma
Thaoma 🌸♉️ :
2026-09-03 19:58:59
0
arewaajoke02
@A❤️J💕O❤️K🥰E :
I swear 😩
2026-09-03 14:19:05
0
ble_ble038
BLESSY🇳🇬 :
My ex don spoil me too much 🤣😂
2026-09-24 09:15:52
0
kevvy091
Ms E 🦋🧚 :
I go buy finish either I no go wear or I no go use am
2026-09-02 13:51:12
0
erinscakesnmore21
𝘞𝘈𝘛𝘐𝘍𝘌👩🏻‍🍳🌹🩶 :
U No lie 😔😂
2026-08-31 20:54:06
0
To see more videos from user @facecard_8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About