@sojistar_producer: Mixed & mastered this record for a UK Afrobeats artist 🇬🇧🔥 #mixingandmastering #mixingengineer #ukartist🇬🇧 #musicmixing #independentartist
This production work con be like Coding for my eyes 💔😂
2026-09-01 19:15:37
313
IDAN🐂 :
See as you convert rubbish to banger 😭😂🔥
2026-09-02 09:53:00
181
Life with Khell 🇬🇧 :
You see make up artists and producers eh 😭😭😭
2026-09-01 10:57:01
214
RellaFx📊📉 :
Abeg how much make I bring I wan use your studio 😭
2026-09-02 20:45:11
11
Spx12000 :
Nah for live show everytin go cast😂
2026-09-02 17:30:57
22
Dj kaytizzy ☦️ :
You never tell me the trick behind your backup vocals presets ooo boss
2026-08-31 14:21:52
166
king Baz :
You Sabi but the artist no try.
2026-08-31 20:47:05
36
JOEZY GNF🤍🌐 :
I dey talk am say na producer get music😂😂
2026-09-02 22:24:38
2
SamStar :
Boss how can I get your contact, you too good
2026-08-31 20:09:43
11
🆉🅰🅺🅸🎥 :
Boss you're good
e come be like say na coding😂😹
2026-09-02 07:33:51
2
:
so you mean I no need get good vocals to start this music smth... hope still dey na 😭😂😂
2026-09-02 17:53:23
2
LE MÉTAL ⚓️ :
Les vrais artistes ce sont les ingers 🙌🏿👌🏾
2026-09-02 02:45:52
8
Newmike :
Some boys go they suffer to blow but with good money and person wey know watin them dey do...... They would definitely hit it
2026-09-02 12:36:52
1
TOXINOUSE ENTERTAINMENT 🎤 :
What studio app is that please 🙏
2026-09-01 22:54:38
5
emma_cj1 :
I wan come learn work, how much you go charge?
2026-09-01 22:12:05
1
LadiBeats :
e too tap seh
2026-09-01 18:38:07
1
Peter Shrek :
C’est ça un vrai ingénieur de song
2026-09-01 13:50:06
14
CAPTAIN TEE :
Bro record one song for me for free na I promise you I go star😁
2026-09-01 16:16:09
8
Amikedi Tito :
you sabi, that pitch correction alone was up 🔥
2026-08-31 10:41:22
18
DΛVID MØNDΛY :
if you no be the first producer whey I one start my music journey with make I die 🔥
that is if you no Sha kill me with billing ohh 🤣😂 honestly 🔥🔥
I dey find music couch Sha
2026-08-31 11:47:52
25
JUBRYTE (The Lyrical Mafia) :
boss can you master a song for me pls
how much do you charge
2026-08-31 19:35:24
22
MC colos 🥴🥴🥴(humble mccolos :
You don chop witch boss for this production stuff
2026-08-31 14:43:09
5
Ricch Kidd :
I change you can’t make my type of song 🎧
2026-09-01 00:33:06
7
To see more videos from user @sojistar_producer, please go to the Tikwm
homepage.