crossing nor day again oo make them nor lie for you oo na here we day so me and my sister day find way to back to Edo like this now as crossing nor work
2026-09-02 18:17:50
2
Ebus Newera :
money no dey Libya again everyone is running
2026-09-05 16:40:40
1
ananymous :
lolz let her come nah
2026-09-07 08:31:06
0
Daughter of Grace :
guy anybody dat is going to Lybia leave Dem alone is none of ur business
2026-09-08 08:07:31
1
Mirabel :
in time of going to Libya if you enter the wrong person you are doom if you enter the good people's hand you are safe
2026-09-05 12:09:03
0
𝗦𝗺𝗮𝗿𝘁 𝗕••• :
You go enjoy 😁
2026-09-01 22:49:26
0
anaconda with vain 💯😋👅🍫💪 :
make
she no worry
2026-08-31 12:55:24
1
Ebus Newera :
😂😂😂😂live ham
2026-09-05 16:37:36
0
promise B.T 💔✌️😪 :
oga you nor cross, nor miss say another person nor go cross, just understand okay, no be this same grace una get 🫵😐
2026-08-31 11:16:57
2
🥰 karima 🥰🥰 :
bye bye OO 👋😂😂😂😂
2026-08-31 21:09:49
1
judith_morgan :
my sister day come na😂we way day here day find way to go back you day happy say you day come you're welcome your mind go day
2026-09-02 18:15:19
1
Lawrence Joseph :
please stop that this guy make people travel and you go fine something do
2026-09-01 14:55:47
0
Slam🙌🏾 :
Connection house 😂😂😂😂😂
2026-09-03 21:18:35
0
King wizzy :
😂😂😂😂
2026-09-01 12:54:07
0
Omo ✅SPYRO🥶 :
🥰🥰🥰
2026-08-31 11:11:14
0
Benson :
😂😂😂
2026-09-01 09:55:15
0
chinedu :
😃😃😃😂😂😂😂😂😅😅
2026-09-07 06:42:39
0
To see more videos from user @bigdestinybackup, please go to the Tikwm
homepage.