And una no fit create messaging app like WhatsApp 😏
2026-08-31 17:22:08
4889
I will be back sept1 2026 :
I swear my bro na tech but he no sabi anything about fraud tech and fraud is different tech ppl na copy and paste dem deh do dem no real sabi anything
2026-09-13 22:03:44
1
Rayne :
All them cybersecurity boys ahh 😂
2026-08-31 14:51:57
987
:
I dey always talk that thing fraud is easy for tech boys but na just displine
2026-08-31 14:25:11
512
Codack🦀 :
I go even build my own vpn wey strong wetin no good😂
2026-08-31 18:39:02
441
SWITCH :
We TECH guys don’t talk much.
2026-09-13 16:38:49
1
The bad guy :
Make una teach me nah
2026-09-14 12:43:08
0
Joel the father of ozed :
no Nigerian dead or alive can hack into Facebook servers
2026-08-31 22:22:08
49
Graphic Designer in Ondo :
And there are fraud tech guys 😹😹😹
2026-09-13 14:39:35
0
ANYWORK :
A fraudster is a tech bro but a tech bro is not a fraudster
2026-09-01 08:05:47
97
♋️ Head of state 🇳🇬🇺🇸 :
the level i have gone into tech, no F person even with 30yrs experience csn get to that level
2026-08-31 16:50:51
66
I’m_Somzy💀 :
I dey see people dey talk oya create messaging app like WhatsApp 😂😂😭😭 una dey craze?? 😭😭 Wetin una dey see us as 😭😭 shaaa
2026-09-01 13:13:18
5
champzdc :
Oya create messaging app like WhatsApp
2026-08-31 17:58:12
413
@🌴 lil jay snow 🌴 :
Tech na higher grade of fraud bro
2026-09-01 01:09:09
12
Tech Redefined :
bro I am a cyber security engineer for 3 years now and also work in Tech support, omor, if not for clean heart I go don blow money pass wetin I get. But contentment and peace of mind is enough for me. 😏
2026-08-31 17:42:31
38
𝖄𝖔𝖒𝖐𝖎𝖓𝖌 :
tech guys like software developer, Api developers, Cloud Infrastructure Engineer not graphics designer o!
2026-08-31 20:55:35
70
ⓈⓊⒸⒸⒺⓈⓈ :
which Nigeria tech guys do watin hush do
2026-08-31 18:45:29
172
Glad Goat 🐐 :
Abi no be same tech wey I learn?
2026-08-31 17:23:12
56
To see more videos from user @mcdawatv, please go to the Tikwm
homepage.