Wait . So Una no play downhill domination?? 😏 That bicycle game
2026-08-31 14:08:24
758
Al-amin😎😎 :
Na bcoz of diz I start stealing 😏
2026-08-31 18:41:54
22
Allwell Kevin :
people parents go just dey enter shop slap their pikin🤣😂 that year
2026-08-31 21:55:00
5
Ozildagreat :
Na game center I dey like this. Old Takers can relate 😭😂
2026-08-31 14:57:01
145
Davies :
Who play god hand
2026-08-31 14:36:25
62
:
Na only me no play all this things for small , parents were so strict omoooo I no even fit ride bicycle
2026-08-31 15:49:41
27
Bola✪ :
if you get this one that yr you go dey feel like Merlin 😂
2026-08-31 19:55:32
0
Its_owaney :
GTA , MORTAL KOMBAT , PES
2026-08-31 14:53:44
6
mêgäñ_promise🟡frank⚫ :
"I am the God of war I'll make you suffer"
GOD OF WAR THAT YEAR
2026-08-31 18:23:53
3
🅿️ :
Omo PPSSPP Gold days too🥹
2026-08-31 15:26:46
5
Willy kanga :
💔💔💔
2026-08-31 14:24:30
258
HUMBLE 💚🖤🍀🥲🙏 :
U fit Dey make dem no still put you for the settings
2026-08-31 13:24:19
75
iAmWinner :
Una even dey wait for am to show Ps2 before una confirm say e work…. Omo e get one blue light wey dey move for the screen e get one particular place wey the blue light suppose pass at one certain time if the blue light nor pass that place I don already know say the game nor go work but if e pass am I go know say e work… nah only OGs go fit understand sha 😂
2026-08-31 19:44:50
14
Asiuloka Ebere Boniface :
Me I no see this one for the pes I play o CapCut ke
2026-08-31 15:05:10
70
To see more videos from user @willy_kanga_, please go to the Tikwm
homepage.