@wondersofrealestateph: PRICE SLASHED TO 210M 5 BEDROOM DUPLEX wt. BQ, GATEHOUSE on 1.5 PLOTS Location 📍New Haven Estate, Cornerstone Off NTA Rd, PortHarcourt Features: Air-Conditioners in all Rooms CCTV Surveillance Cameras Increte Compound Flooring Beautiful POP Ceiling Finishings Screeded Walls Chandeliers Ergonomic Staircase Gatehouse wt. Power Room Massive Kids Playground / SitOut Area Modern Car Port port Office Fitted Kitchen wt. Double Door Refrigerator Family Lounge AnteRoom All Rooms Ensuite Land Size: 1.5 Plots (777SqM)
716 saved this video ... so una get 210Million and none of una fit do me 2k
2026-09-01 14:07:31
1133
samdoviz xchange :
New heaven has many fine houses but no road
2026-09-14 05:17:12
0
VSmartkid :
I dey watch am dey admire am forget say nah 210M dem talk
2026-09-14 01:48:06
0
Ozzy baby :
if nah abuja or Lagos this house dey you go dey hear just going for 4billion naira
2026-09-01 07:35:15
438
Mmadu tv :
this one worth am abeg
2026-08-31 14:16:55
629
VICTOR 📽 :
E worth am 💐
2026-08-31 13:45:56
1910
lucky Efetobor :
it's very ok at that price
2026-09-15 03:06:19
0
user4618125367866 :
no swimming pools oga
2026-09-14 07:59:23
0
injector :
I dey plan say I go buy house before I finish university
2026-08-31 18:07:29
238
Eric✨ :
I for just buy am for my father
2026-09-14 07:15:34
0
Mofetoluwa :
Emma room is crazyy 🤣🤣🤣
2026-09-02 06:50:57
1
Lastborn :
Make Ola of Lagos catch this kind house na so so billion he go Dey shout 😅
2026-09-14 21:22:54
1
Master202 :
Standing refrigerator 😂😂. Abeg who get this kind refrigerator,i wan buy
2026-09-01 15:47:15
78
s🧚♀️ :
Can u deliver it to my location?
2026-09-03 14:46:21
8
VENO 🎶 :
Chuckssss❤️with sweet sweet deals😂na money dy do me I for rush this one
2026-08-31 14:43:53
99
Lamborghini :
una wey dey say e cheap, e worth am...una get 200m for account????!!!
una dey talk like say 200m na 200k😭😭😭 na wa oo
Tinubu don really reduce naira to nothing!!!
2026-09-01 12:41:33
63
QUEEN OF HER EMPIRE. :
it worth it, I wish I have money I for collect am.
2026-09-01 04:26:41
36
Vivian777 :
what is 210m if no be data wey just dey collect my money🤣🤣
2026-09-01 12:36:13
7
oziomachukwu_01 :
my fiancé and I would be coming to check it out this weekend
2026-09-02 02:28:31
6
emmanuelezekiel310 :
ac na refrigerator again 😆😆😆😆
2026-08-31 14:38:18
55
To see more videos from user @wondersofrealestateph, please go to the Tikwm
homepage.