@loverboi0233: Let fly out of this country fams 😂#CapCut #fypシ゚viral

Marvel🚀🦾
Marvel🚀🦾
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 16:11:31 GMT
45656
12470
382
194

Music

Download

Comments

swanzybushy1
by God's grace.com :
are you deaf I said untimely death will not be your portion 🥰
2026-08-31 19:20:51
445
surebabie0
mini celeb💝 :
very soon TikTok go fly 😁
2026-08-31 17:33:50
109
blackberry4194
🖤 BLACK BERRY 🖤 :
Omo this flying no be here o
2026-08-31 17:45:55
309
ashezi45
✨Azi for short 🌸 :
this one wey everybody dey fly who go come fly with me na 😂
2026-08-31 18:08:40
4
ibehprince231
Prince legacy :
my dear you nailed it case close we have seen the winner
2026-08-31 18:19:38
75
diva_totheworld
Diva✝️🖤 :
this edit dey hungry me to do oo buh who wan dey fly like this abeg 😂
2026-08-31 20:59:34
36
moonlitpeach1
Big𝓜𝓸𝓸𝓷𝓵𝓲𝓽 𝓹𝓮𝓪𝓬𝓱 :
this one everybody come dey fly na me una won leave this niger for
2026-08-31 18:48:05
26
bbyprecious406
pretty precious :
this guys u don do pass jesus Christ oo
2026-08-31 16:51:50
61
bellabby539
Bella💕💕🫦 :
omo una flying good ooo leg no touch ground at all
2026-08-31 18:17:30
23
234naaagyele
🥀𝓖𝓸𝓭’𝓼 𝓵𝓸𝓿𝓮 🌸 :
Marvel do you reply comment😒
2026-08-31 16:31:39
23
sorty.steeze
❤️‍🔥STEE❤️‍🔥ZY❤️‍🔥🍁 :
TikTok, he's the robot not me 😩
2026-08-31 18:37:45
38
fmzy27
~báby fêmzy♥️ :
u need to go viral.....🤭
2026-08-31 18:04:42
9
.comfortqueen
💞Comie💕💕❤️‍🔥 :
imagine U hang for air like like that U no fit come down again 😂😂
2026-08-31 21:41:04
9
debbzy62
DEBBZY :
where u de fly too😏😏
2026-08-31 18:47:37
8
bigsander0
GHOST🚀🇺🇸 :
Just de fly oo
2026-08-31 20:50:40
0
gurl_like_abbie
𝘈𝘣𝘣𝘪𝘦 𝘋𝘪𝘢𝘳𝘪𝘦𝘴 🫧 :
This flight go land me back for Nigeria. Na straight up flight i want
2026-08-31 18:45:54
2
escobar_wire_wire
Escom B :
How e come be now Cisco 😂😂😂
2026-08-31 19:03:51
1
verify820
verify :
Afa Make uanh com the last Airbender is here his acting according to the script
2026-08-31 22:37:12
2
cynthy.cints
OMELAGU :
abeg make una fry go tell God our problems
2026-08-31 20:51:21
4
To see more videos from user @loverboi0233, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About