@mr_vawulencee: Ehh!?😂

Mr Vawulence 🙂‍↔️🐸
Mr Vawulence 🙂‍↔️🐸
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 16:21:38 GMT
34973
7221
260
415

Music

Download

Comments

lamzy181
👻lamzy😈 :
me and my squad sell the fan wey dey our class 🤣🤣
2026-08-31 17:12:23
571
user5907261583124
NEYMAR JR👑 edit :
for jss3 me and my squad group ourself go fight other schools😂😭
2026-08-31 17:36:53
163
footballkings.tv
FOOTBALL KINGS TV⚽️⚽️🎥 :
Omo I no fit forget that particular day for my Ss 2 wey dem gather full school for assembly because of me and my friend 😂 😂😂 Collect 24 strokes of Cain come wash school toilet for a week Omo the kind sickness wey I sick I never see am before 😂😂😂😂
2026-08-31 17:59:26
6
_da.king
Da_King😈💀 :
omoh Dats wat they call pain guy😂...
2026-08-31 17:35:03
8
preshi_lux
☆ :
Them don carry you go staff room before?😂
2026-08-31 17:44:33
79
freeman00033
Able freeman :
omo my jss 3 na we get assembly 🤣
2026-08-31 17:11:00
11
artboyoo1
art boy :
because of our squad day call assembly ooo guy crazy times 😊
2026-08-31 16:29:38
87
jackmarie52
Jackie Marie :
dem dey do two assembly because of us😂😂
2026-08-31 17:47:03
50
hajibola0001
hajibola :
they called assembly on our class, after we posted, MR LAWAN BE CAREFUL, on a wall
2026-08-31 17:31:06
51
timothy4718
ťîmoţhy :
me wey dey come schl after assembly nko🤣
2026-08-31 19:07:24
1
baffa618
Bvffah :
only legend can relate,bro😂
2026-08-31 17:14:27
44
tallesteditz
Tallest EDIT :
Dey suspend our hole class
2026-08-31 17:35:37
5
lillyessay01
Lilly Essay 😎 :
nah this one worst pass
2026-08-31 16:30:40
6
user6755711468146
Cristiano Ronaldo private :
Aswear
2026-08-31 16:24:07
4
user614674690621
Aura for Aura :
assembly Prefect gather here 😅, we have a meeting 🤝
2026-08-31 17:49:45
2
gusto772
GUSTO 💫 :
Once dem call assembly for afternoon jux know say na me and my squad matter dem wan table 😂
2026-08-31 18:19:28
3
akolojr
𝔄𝔎𝔒𝔏𝔒 𝔍ℜ :
na me be baddest sport prefect ball na everyday
2026-08-31 18:55:49
1
marx22w
Chinonyerem🥹❤️ :
The movie on the TV is "The Mentalist " Star character is Patrick Jane.
2026-08-31 18:44:49
1
kosiso.david1
🏴‍☠️ ALPHA DOM🐐 :
na for front of assembly we take get the name stone cold
2026-08-31 17:57:57
1
To see more videos from user @mr_vawulencee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About