@ogochukwu_96: Replying to @My Baby and I I don begin chop am one one like birds too😂😂

OGO CHUKWU
OGO CHUKWU
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 31 August 2026 16:46:31 GMT
7843
376
25
1

Music

Download

Comments

hadunni_ade3
Hadunni🥰🥰🥰 :
U dey commit offense still dey put evidence for public .. this better be content
2026-09-01 12:20:19
9
thatprettychychy
Sandra :
hope u know say house rent no be beans now, the first video don go viral o, of he see am and use vex giv u quit notice now, no call am bad man o.. somtin u go take without camera to avoid problem😩
2026-09-01 10:47:14
0
okextrasfunmi
Sassy :
cut the ones wey don ripe, do banana bread and share abeg
2026-08-31 21:54:04
2
grace_personified28
Grace_personified👑❤️ :
What if he comes across your videos?🤣
2026-08-31 17:32:08
31
mhizemmie
Rose :
No be the landlord send that warning…… na the caretaker
2026-09-01 15:19:41
0
dobis_palmoil
DOBIS PALMOIL & HONEY :
simple Instruction and you are taking risk maka 1500 banana. It's well
2026-09-01 07:48:21
0
emikeatamegbe
Emike💖♥️🖤 :
pluck out the ripe ones.
2026-08-31 17:37:57
0
mosthigh19
Mimi of the most high :
Why are u cutting the unripe ones ?
2026-08-31 19:48:18
1
el.magnifico4
L.Pearly 🌛❤️🌜 :
Correct
2026-09-01 01:37:13
0
emcb_1
Barbieekeh🧝‍♀️🫦 :
Make I forward this video give your landlord 😅
2026-08-31 18:03:48
0
henricmkt
henricmkt :
You go think say na ordinary eye until you start dey see sign , just know no be your landlord fault he warned you
2026-09-01 01:08:52
1
temmy_dire31
temmy_dre :
until you chop winch😁
2026-08-31 17:33:42
1
mary.nancy507
Mary Nancy :
you dey cast yourself na
2026-08-31 19:03:15
0
ayinkus89
Ayinkus :
yes be cut and eating one by one
2026-09-01 13:36:28
0
sugarquote2
SugarQuote :
and na correct banana
2026-09-01 15:50:08
0
play.1danii
play.1danii :
😂😂
2026-08-31 18:23:47
1
teemamoyotee
missTee🥰 :
😂😂😂
2026-08-31 17:43:08
0
To see more videos from user @ogochukwu_96, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About